Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This is where Shatta Wale’s trust issues is coming from, this Joint 77 guy be ungrateful b*tch #Shattawale #Africankingalbum #shattasariki
41,174 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

Such an ungrateful imbecile

See ein face like shito. Why u no pay djs make dem play ur own songs?😅

Wale dey suffer for this country

He gave you the platform to go and make a name for yourself nigga don’t be ungrateful

Herh this life you have to know how to choose your circle of friends.. because some friends are friends when you are poor and some become haters when you make it out from the trenches.

He be Jon he wan tell us he never benefit from shatta ? Foolish man who know am if not for shatta ..man made u famous u couldn’t make use of it u Dey rant

Look at all this 🤣🤣🤣🤣 Nor be this same person go talk for hitz FM say wale dey give am dollars then things 🤣ei ...nor be ein say Dem give am rav all

Song way the same person write give u 😂😂

Gyimigyimi man u go explain urself Taya 😂😂😂😂😂 foolish man

You sef when u start Dey follow Wale. Kwasia ebi Nima wey bring am up. You knw how many Nima boys he betrayed.

Fanfooler

This guy is very ungrateful! He gave you a place to live and you couldn’t even maintain the house. He took the car from you because you went on radio & said your new label is treating you better meanwhile you were driving the car he gave you.

Comot for der . Shatta wale start Dey sellout no bi today . Even waddle sef talk am .

Ungrateful guy

He looks like an 89 year old man

Please with all due respect you cast… Shatta Wale is always right.

Then these SM Jonkies go talk say 1GAD be settings who be settings pass gbeenaabu 🤣

Allow him make he speak the facts 🥵 he’s closer to Wale than you Sakiti (sariki) 🥵

Kwasia… All the songs wey Wale feature you were you the one who wrote the verses?… Thunder fire and Taking Over eno be wale write everything give you wey you sing…. The goats wey follow Alidu dierr dem be ungrateful paaa

He do ein face like gari soakings

SMH

Hmmmm

Somebody Dey tell you ein experience you wey no Dey there they call am ungrateful

Y’all should shut up. What do you know about their friendship and business? You guys get up and talk as if you’re in their life daily.

He’s a big fool wale gave you the platform instead of you to shine trough it you are rather here spitting nonsense about him, know you to bring close to you or know who to help some people are fools and they are not just fools naturally born fools

Person wey buy car for u? 😂

Pussy ass nigga like that Kwasia you Dey ask how much be dollars?

U people are soo stupid He’s saying the truth Shatta never helped them He used them to get to where he is Today he’s the only one enjoying Militants made shatta no doubt!

Wale dey lie, I know about this story every the accident car I drove it to 77 A very bad accident car oo lol

But he made you famous @WizlaFinito

Foolish guy
