Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is who Rema thinks he is But can never replace my goat 🐐
41 Kommentare

This boy wey tif laptop fr computer village 😂😂

😭😭😭

Watin be this guy name again sef?😂 Be like this one useless pass you.😂

Nbageeboy😂😭😭

😂😂

them comot this guy music for spotify 💔

It’s ħa rmful nau😂😭😭

This one isn't possessed by an evil spirit. It is an evil spirit.

@Karomashantalia can’t believe this nigga still @live 💀😂💔 seeing this video just made me throw back to “folake what did you put in your stew” 😆

this useless boy still dey 😭😭😭

I hear say him never post like 2years now oo

Den suppose tie this guy, flog the hell out am😀

E no hard to know who dem chop him indomie if u understand 😂

Goat keh you never hear octoberich

@titant3ddy Folake what did you add in your stew …. NBAgeeBoy 2023

Jesus 😭🤣🤣🤣

you and your goat suppose dey zoo, aneema

I been think say this guy don die

Haaa na true?

Blike

He don scra now😭😭

This your goat na eran ileya.

@kenizeke artist dey sha 🤣😂😭

You don keee me bro 😭

Mama I need suuuuuuuupagetiiii this werey still dey alive 😂😂😂😂

Be like mosquito 🤣😹🤣🤣

Den no dey chase am from studio?😭

Mosquito apocalypse type shii 😭

Na the same niche them dey

Who be this reptile

no difference between dem fr.....regba is already in his No-Hit Era too.... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Guy no hear this song for 4am o 😹

Who be this egbon 😂😂

Omo and na for Night i watch this thing so

By now yabaleft suppose don accommodate ham

Are you mad? Comparing rema to this mad man

this guy get family members or siblings??? i dey genuinely curious 🤔

He sha set camera dey perform Freestyle 😂😂

Wahala 😂

Why your goat come dey run away from camera?. 😂🤣

Na since 2018 I know this guy and e never blow
