Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is why i don’t fïght strangers😭😂
220,055 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)
35 Kommentare

Shey u no see "strange" inside the word stranger?... Strange things go just do u

This one fit fling you abass

Dey play😂

E go just carry you like ant😹

All these ones no concern one bullet 🤣😂😂

Folks it's the last tyre for me🥶

Why you wan fight stranger, abii you want strange punch😂😂

Can you fight even if he's not a stranger?

Fun fact u no fit judge person fighting skills with this thing e just do

Make he come help us lift Nigeria problem 😭

All those weights on his stomach and chest? I'm not a health advisor but I don't think that's safe for his organs and body

This one no be stranger oo 😂

HE IS STRONG & GOT A SH*T TON IF ENDURANCE

@grok, explain what’s going on here in Spanish

Oga na lie Na one ponch go humble am for floor 😀

😂 before you learn new things

It's very risky to fight sef

The guy is very powerful

Jesus Christ

How many of us follow am jack the last one 😂

Nice one man

Make e use this power go comot Tinubu for seat

Dude is a beast😂, what of Naija strongest man na, na challenge to am be dis o

@waggydey4you The way e go shock u if this man carry u throway e go shock u pass carry over

Until you hear “kpa”…wheelchair straight!!

Facts over fïghts

My strength is too much 😂

You guys didn't even know who we're....... those tires are not struggling with him. Nah lazy man dem fit throw like that. A man can weight 70kg abd the strength in him fit dey massive 💪 Only a lazy man dem go fir fling 😆 Fight nah also skill 😎

Na begging for you

Oya na

Na one finger dey go use fling u

No worry, you are strong asf

Lifting and fight are different skills

Is he going to fight Thanos?

😂😂
