Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is why I never won born Pikin, I need to work on my anger issues first 😡🤬
61,264 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)
51 Kommentare

Children will test your patience

Honestly damn

Them dey bath with the garri oh Lord 😂

Garri way I Dey fine

Omohhh i go too beat craze comot for their body😂😂

Same here oo cos what the fuck

Make you no kpai your pikin

Aje

na vitamin G this one dey use bath sha

lol 😂

Broo I would have crashed out so bad fr

Damn

🤣🤣🤣 na that garri them go chop for the week

Honestly

If na me, this pikin go collect beating

Same here 😃🥴

your anger is true problem

Honestly

U go calm down for them 😭😭

For where?

@aka_joelien 😂😂😂

Who is even videoing this?

Omo nah so I see am oo

Omor na violence mood be this oooo 🤣

Honestly

Omo ehn,my own toddler dey always tempt me

Damn

Kids will test your patience 😭🤣

Honestly

Kids can do unimaginable things 😀

This caption is funny

I go too beat them

Abeg work on am o, make e no land you for unnecessary explanation

Hahah. They are bathing or what

Yes oo

You no go born kee

May God no allow me key person 😂

Gotta work on my patience first before even thinking about buying diapers 😂🍼

The boi say sis water no dey reach your back turn make I help you

😂😂

My niece and nephew hear am for my hand Me that hates nonsensical things

E be like this generation go too tear person mouth

Honestly

@yehwole It's really important

❤️

Make you no use beating kpai pikin

See as dem dey waste person hard earned Money. Ahh 🙆

If person no control am he fit send them back to the creator

Omo What is this Nonsense

A very great Nonsense

🤣😂😝
Ähnliche Videos
Sensitive content
I CAN’T LEAVE THE HOUSE 🤬 THIS IS THE WORST SEASON OF MY LIFE 😡
EXPRESSIONS OOZING
156,521 Aufrufe • vor 4 Monaten

