Loading video...
Video Failed to Load
This is why it’s advisable to marry your Best friend 😍🥰
13,557 views • 8 months ago •via X (Twitter)
37 Comments

Your baby but you nor know say she be man united fan 🤔

Hmmmm very suspicious

You sef see am abi.

“As I sweat you must sweat” 😅

Major key 🔑

Gbewa

Na that movie dey enter my eyes

Person wai you carry overnight, you dey talk say marry your best friend. We all heard the first question he asked.

Tell me how this kind man wan take cheat or loook outside?😹😹

If sex and food is the reason you feel blessed in marriage. My brother, you don’t know what blessing is yet.

I no go lie for you Na food be the heart of men

People that put refrigerator in the bedroom… I wonder what they really want

A finished man 🤣

I swr big prayer 🙏🏾

Better drink octopus pee make you get strength

Love is beautiful

Where una dey see this kind girl 🥹

My prick dey stand,Azaw... 🙄🤔

🙄🙄

Dey truth woman

I beg what is the title of the movie on the tv?

Because of opeuh, if ur eye dun clear leave her alone

Hope say she dey serve well😂

Content creators

Just marry your best person

My God will judge you both😭

Finished man 🤦

Ghanaian spotted

Should we tell this greaseball bastard , wey say him be blessed man 😆🤣😆🤣

Buh why's she an ex if she's dat good

Newly acquired girlfriend and you're already saying you're blessed man.

You Are finished Man, She Will Dry Your Blood Finish On BedStadium Pitch

😂😂😂 Na she be me

No be trinity bae precious be this ?

A blessed man indeed 💯 😂♥️

If you like go Dey carry “ i can’t cook for a man”

No be precious the fruit seller be this? Untouchable babe...
Related Videos
That’s why it’s important to marry your type guy. This is so cute
Lwammie
114,877 views • 7 months ago
