Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This is why they hate us. 😭😭😭
33 Yorum

If I wasn’t a Chelsea fan I’ll definitely hate Chelsea fans😂

Team wey God Dey support you won banter them I pity you If you see how angel gabriel Dey open teeth yesterday cause of this beautiful match

Kaysliky bobo 😂 He no go spoil for you brother mi Oluwa lo ni Chelsea 🎶

For this life as a Football team, no allow Chelsea beat you🤣🤣🤣

Our players dey go do thanksgiving for church tomorrow

Barca fans go Dey among those band boys, but dem no get choice 😂

Football would be boring without Chelsea man.

Gbogbo girigiri Barca😂😂😂

Chelsea fans are just fun How can you hate 🤣🤣🤣🤣

Chelsea ? I hate losing to them ehnnnn 😂😂😂😂

And fortunately we don't care if they do 🤣🤣🤣🤣🤣

football banter will outlive us all 😂

😂 emi ko ni Barca 😂 Oluwa loni Chelsea 💙

Gbeselona won’t be happy with this, but guess what, we don’t care.

God’s own club 😂😂

Make we come top am up beat Ass by Sunday 🤣🤣🤣

Lmao 🤣 what's this

Where's the full video my God...

😂

I beg you in the name Of what you worship, abeg send am

Dem go continue to Dey hate ooo

Oluwa loni Chelsea 😁😁🙌🏿🙌🏿

@ayomi_diamond 😂😂😂

We dey press everybody neck.

Kaysliky ogo

Best club in the world

He no go spoil for you brother mi 😂 Oluwa lo ni Chelsea 🎶

Banter aside, how can you hate Chelsea fans?😂😂😂😂

haters gonna hate

Kaysliky na Arsenal fan o 🤣🤣 no mind the werey

😂😂💙

I thought Kaysliky was an arsenal fan oooo Sliky Bobo tiwa❤️

Why won’t they hate us🤣🤣🤣🤣🤣
Benzer Videolar
Nigerians want TWAR 😭😭😭😭. Why would they do this to us.
Jess Geraldine
56,433 görüntüleme • 3 yıl önce
