正在加载视频...
视频加载失败
This Jeriq verse ehh 😂🔥 see as he Dey flow
50 条评论

Just like that 15M for a verse is gone 😭😭😭

No worry u go heal last last 😂

Make dem bring 500k I go run better verse 😭😭

Nothing for u eje 😂😂

😭😭😭

JeriQ too sabi

Imakwa

If nah flows, leave am for the KING 👑

Ajeh

I just love how we no send all those Nigerian artists them,...we no send Davido, wizkid, even burna them

Jeriq no suppose dey drop verse for some kind artist No be everything be money 👀

Big boy music

Who be that biggie

2min ime

@Igbostars39986 Now add @phynofino to the song. You guys shouldn’t be wasting hig songs

I just dey wait for jeriq 🤤🥴

I just dey smile 😂 Just adilo mma

Omo see jam 🔥

The music tap ooh

Ajeh

2mean that year

The young king 🤴 🙌 💙

Over Sabi jeriq 💙💙💙

E no get when he Dey disappoint

Omo see as he take enter the beat baba sabi am abeg 💯💯

No change mouth later oo 😂😂

That kind thing no dey 🤣

Ok na

Anom na Nkpor mgbe agbalụ ọsọ Uzọegwu 🔥🔥

Walahi

Imakwa

Na him nah🤭

Imakwa

lyoo

See my guy IME 😭😭

Too hard

2mi my G... song Issa a blast. Whole album

Sabi boy

Music title abeg

No way @2min_ime ft Jeriq

Too much talented jeriq

Big OG

Why men go big like whale ?

😂😂😂

No way🕺🕺

Too hard

The chorus sweet sha🔥

E don drop?

Baba too good💯💯💯

Ogbeee 💙💙 please follow back
