Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This Jeriq verse ehh 😂🔥 see as he Dey flow

52,233 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

50 Kommentare

Profilbild von Chinonso Nwa Nkanu 👑 Nwa Mmanu 🪔🐐
Chinonso Nwa Nkanu 👑 Nwa Mmanu 🪔🐐vor 1 Monat

Just like that 15M for a verse is gone 😭😭😭

Profilbild von Shakur
Shakurvor 1 Monat

No worry u go heal last last 😂

Profilbild von Chinonso Nwa Nkanu 👑 Nwa Mmanu 🪔🐐
Chinonso Nwa Nkanu 👑 Nwa Mmanu 🪔🐐vor 1 Monat

Make dem bring 500k I go run better verse 😭😭

Profilbild von Shakur
Shakurvor 1 Monat

Nothing for u eje 😂😂

Profilbild von Chinonso Nwa Nkanu 👑 Nwa Mmanu 🪔🐐
Chinonso Nwa Nkanu 👑 Nwa Mmanu 🪔🐐vor 1 Monat

😭😭😭

Profilbild von Yoruba Demon💙👑
Yoruba Demon💙👑vor 1 Monat

JeriQ too sabi

Profilbild von Shakur
Shakurvor 1 Monat

Imakwa

Profilbild von NBT!….🕸
NBT!….🕸vor 1 Monat

If nah flows, leave am for the KING 👑

Profilbild von Shakur
Shakurvor 1 Monat

Ajeh

Profilbild von kenstella
kenstellavor 1 Monat

I just love how we no send all those Nigerian artists them,...we no send Davido, wizkid, even burna them

Profilbild von Munaco_1942
Munaco_1942vor 1 Monat

Jeriq no suppose dey drop verse for some kind artist No be everything be money 👀

Profilbild von MR SLIME
MR SLIMEvor 1 Monat

Big boy music

Profilbild von Tza Grime$
Tza Grime$vor 1 Monat

Who be that biggie

Profilbild von Shakur
Shakurvor 1 Monat

2min ime

Profilbild von DeraaBig 🕊️
DeraaBig 🕊️vor 1 Monat

@Igbostars39986 Now add @phynofino to the song. You guys shouldn’t be wasting hig songs

Profilbild von Young Preacher🎙📖☦
Young Preacher🎙📖☦vor 1 Monat

I just dey wait for jeriq 🤤🥴

Profilbild von Timothy 🍃
Timothy 🍃vor 1 Monat

I just dey smile 😂 Just adilo mma

Profilbild von N.W.A 👑
N.W.A 👑vor 1 Monat

Omo see jam 🔥

Profilbild von The East Guy
The East Guyvor 1 Monat

The music tap ooh

Profilbild von Shakur
Shakurvor 1 Monat

Ajeh

Profilbild von †𝖍𝖊𝘖𝘎
†𝖍𝖊𝘖𝘎vor 1 Monat

2mean that year

Profilbild von Carrick FUTbol ⭕
Carrick FUTbol ⭕vor 1 Monat

The young king 🤴 🙌 💙

Profilbild von IGBOSTARS MUST SHINE
IGBOSTARS MUST SHINEvor 1 Monat

Over Sabi jeriq 💙💙💙

Profilbild von Excala 🇵🇹
Excala 🇵🇹vor 1 Monat

E no get when he Dey disappoint

Profilbild von B Lord 042🦉
B Lord 042🦉vor 1 Monat

Omo see as he take enter the beat baba sabi am abeg 💯💯

Profilbild von Shakur
Shakurvor 1 Monat

No change mouth later oo 😂😂

Profilbild von B Lord 042🦉
B Lord 042🦉vor 1 Monat

That kind thing no dey 🤣

Profilbild von Shakur
Shakurvor 1 Monat

Ok na

Profilbild von Tobechukwu 🇺🇸
Tobechukwu 🇺🇸vor 1 Monat

Anom na Nkpor mgbe agbalụ ọsọ Uzọegwu 🔥🔥

Profilbild von Not your regular IKENGA
Not your regular IKENGAvor 1 Monat

Walahi

Profilbild von Shakur
Shakurvor 1 Monat

Imakwa

Profilbild von ch!zy💞🌹
ch!zy💞🌹vor 1 Monat

Na him nah🤭

Profilbild von Shakur
Shakurvor 1 Monat

Imakwa

Profilbild von KADEX
KADEXvor 1 Monat

lyoo

Profilbild von Gab²yhertz🦍
Gab²yhertz🦍vor 1 Monat

See my guy IME 😭😭

Profilbild von Obedo PF 🦎
Obedo PF 🦎vor 1 Monat

Too hard

Profilbild von Ice
Icevor 1 Monat

2mi my G... song Issa a blast. Whole album

Profilbild von Emmanuelle🍃
Emmanuelle🍃vor 1 Monat

Sabi boy

Profilbild von Monica Anderson
Monica Andersonvor 1 Monat

Music title abeg

Profilbild von Shakur
Shakurvor 1 Monat

No way @2min_ime ft Jeriq

Profilbild von Mazi Ndubuisi
Mazi Ndubuisivor 1 Monat

Too much talented jeriq

Profilbild von BUIKE 💙❤️
BUIKE 💙❤️vor 1 Monat

Big OG

Profilbild von Mazi D'IKE🐐
Mazi D'IKE🐐vor 1 Monat

Why men go big like whale ?

Profilbild von Shakur
Shakurvor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von Onwe
Onwevor 1 Monat

No way🕺🕺

Profilbild von we give thanks, we don’t complain
we give thanks, we don’t complainvor 1 Monat

Too hard

Profilbild von Jaytunez Of Africa𓃵
Jaytunez Of Africa𓃵vor 1 Monat

The chorus sweet sha🔥

Profilbild von Sir Diala
Sir Dialavor 1 Monat

E don drop?

Profilbild von 🆂🅸🅻🅴🅽🆃 🅷🆄🆂🆃🅻🅴🆁🤍
🆂🅸🅻🅴🅽🆃 🅷🆄🆂🆃🅻🅴🆁🤍vor 1 Monat

Baba too good💯💯💯

Profilbild von WizdomTheOzian
WizdomTheOzianvor 1 Monat

Ogbeee 💙💙 please follow back

Ähnliche Videos