Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This job enh ๐น
32 Kommentare

But the guy strength no be here

I no fit abeg, my prick no go greeโฆ.

Ebami wo epon bobo yen ๐

Some of these stretch ainโt done properly. The use of towel to pull the upper body through the neck should have waist holder to avoid whole body moving when dragged. The adjuster waistholder holds the middle part of the body to allow the full stretch of the cord.

Chiropractic care for Backpain WhatsApp: 08121254267

Them don post people wey survive am again what of the rest doctor

so why do they always show women they work on and not guys?

This guy with him small body get all this strength ๐๐๐๐

Mama said โakara tu sโepoโ ๐๐

If i go for this therapy ehn... my back go sound like 50 times, me sef know sey the bone don bend in many areas...

Whi one be kwraiii, jiizozkrais...? Only her get pain ebriwhere?

@grok what's the benefit of this

Our office is at Olorunshogo Abiola Way, Opposite Redeem Church (Agape), Abeokuta. Send message on WhatsApp: 08121254267 for more information and enquiry

Una they tap current ๐

She should have been more interested in track events ๐คฃ

Energy big energy

Doctor Kolade.. okay oo

I need this - how much ?

How do they add the sound kree

Oh my my ๐๐๐คฃ

The boy risk am

I will never allow my wife to do this

Unaua ama๐คฃ

Women like this, her corey go pem well

This kind doctor no go touch my wife oh ma abasi

No be me and you ooh

E be like say I go like learn this job o๐ค

Mtn berekete! Glo Yakata

Wo bo sรจ n ko iya mรณra ๐

Mama just day shout Jesus Jesus ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Nice one there

Until they break a Soldier's wife's neck or waste one day๐
รhnliche Videos
Sensitive content
If you go this location single you will regret coz of all these big big yansh babes enh ๐น๐น. Anyways, when you sight Uncle Sam Larry say hi ๐
๐๐ต๐พ๐ญ๐ช๐๐ธ ๐๐ฒ๐ซ๐ฒ๐ฝ๐ช๐๐ธ โฅ๏ธ
133,240 Aufrufe โข vor 1 Jahr
