Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This jubilation no too much for this kind car? 🤔😂
Комментарии: 10

Yuebbn1 год назад
The Tesla Model 3/Y produced in the 2017-2024 timeframe all have just an air conditioning vent in the back. But it would be great to turn it into a smart screen that can watch movies, play games and other controls.

Fash Daddy! 🥐 🪐1 год назад
Car na car bro. The joy that comes with not entering Uber again >>>

AdéWiz™1 год назад
Na una go say women no dey appreciate and now wey joy wan wound am ontop this kind car now una still talk say shey her jubilation no too much ontop this kind car? Hmm Nigerians wetin una really want sef🤔

Olori🍒1 год назад
Where your own?

SALMAN👑1 год назад
Omo.. I no get oo

❤️1 год назад
Her mechanic go find mechanic

SALMAN👑1 год назад
Wahala😂

DAHBOSS 💸1 год назад
Na still win

SALMAN👑1 год назад
True

A.K.A🤡1 год назад
E no easy to buy car
Похожие видео
1:25
Sensitive content
Is this too much underboob? 🤔
Ebiko 🧡🦐 Prawnstar
37,325 просмотров • 5 месяцев назад
