Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This kind love no dey again 🥹💔
20 Yorum

Back in secondary school my close pal chop this kind life until police come find am, he was lucky na him police meet for gate, they ask him for himself he give them the direction to the flat japa straight he no return to the house for weeks

Pour yourself some Swiftea and reminisce on every era ☕✨. From ‘Debut’ to ‘Midnights,’ this mug is the ultimate Taylor fan gift! 😉 Shop now👉🏻

I remembered that year I and my guy Ben. Ayo would call us to come to her mum shop.A very big shop oo ,Just because she is crazy in love with ben. She will give us indomie half pack, gala and drinks. Wetin concern me. They loved each other tho but broke up. Na me dey dey reprt to

@xviddl download it

Make e just carry knife st@b the mama 😂

Thief

2 thieves

The boy no get work? 😂

@TweetHelperBot download this video

This guy is an hoodlum combined with harm robber see the way he was talking fast fast

😭😂

Impossible 😂😂💔

This guy na armed robber 😂

Na lie 20 noodles for shop

@WaleDev @evanesce_01 😊😊😊

A He-goat.

Can you imagine 😂😂😂

@StreamviDL download for me

Omo this guy no be beta pesin 😂😂 En dey like pesin wey go see money leave de girl 😂😂 You won carry the mom go back square one all because of say Dem tell make you come collect stuffs for the shop

♨️😂
Benzer Videolar
Sensitive content
REMI ALUKO NO DEY SEE AGAIN? GOD ABEG OOOO!💔💔💔😭
36kinniun media👑 🦁 🕊
670,543 görüntüleme • 6 ay önce
This kind things dey happen for real life ?? 🥹🥹
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
117,610 görüntüleme • 1 yıl önce
