Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This kind marriage no go last😭🤣
208,494 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Patrick🚀1 yıl önce
Na this kind marriage dey last pass

Olori🍒1 yıl önce
Majeja and they are already jaing on wedding day🤣

Bilal1 yıl önce
Them never jointhem together finish them don break up , nawa

man_ cartel1 yıl önce
previous pablo and pablett😂😂

SAMUEL NTINO (MUFC) ♈️1 yıl önce
Most times, na this kind marriage dey last well well, cause you nor sabi how many times them done argue like this before this marriage.

Akannaya1 yıl önce
Wetin dem never join together finish, asunder don already dey dey.

Temi 💨1 yıl önce
4 months max😂

Chim N Echerem1 yıl önce
Dey play 😂 This type fit fight till them reach 100 yrs together

Feezco⚛️1 yıl önce
The girl was like,make we sha finish this rubbish and reach home 😹😹

🐐1 yıl önce
he go last no worry
Benzer Videolar
1:20
Sensitive content
I don laugh fall for ground😭😭🤣🤣🤣🤣🤣 you dont talk to strangers but you wan enter stranger car🤣🤣😭😭😭😭😭 this guy no go make heaven🤣🤣🤣🤣
MAGGIE PARKER🇳🇬🇬🇧
343,649 görüntüleme • 1 yıl önce
