Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This kind marriage no go last😭🤣
208,494 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Patrick🚀vor 1 Jahr
Na this kind marriage dey last pass

Olori🍒vor 1 Jahr
Majeja and they are already jaing on wedding day🤣

Bilalvor 1 Jahr
Them never jointhem together finish them don break up , nawa

man_ cartelvor 1 Jahr
previous pablo and pablett😂😂

SAMUEL NTINO (MUFC) ♈️vor 1 Jahr
Most times, na this kind marriage dey last well well, cause you nor sabi how many times them done argue like this before this marriage.

Akannayavor 1 Jahr
Wetin dem never join together finish, asunder don already dey dey.

Temi 💨vor 1 Jahr
4 months max😂

Chim N Echeremvor 1 Jahr
Dey play 😂 This type fit fight till them reach 100 yrs together

Feezco⚛️vor 1 Jahr
The girl was like,make we sha finish this rubbish and reach home 😹😹

🐐vor 1 Jahr
he go last no worry
Ähnliche Videos
1:20
Sensitive content
I don laugh fall for ground😭😭🤣🤣🤣🤣🤣 you dont talk to strangers but you wan enter stranger car🤣🤣😭😭😭😭😭 this guy no go make heaven🤣🤣🤣🤣
MAGGIE PARKER🇳🇬🇬🇧
343,649 Aufrufe • vor 1 Jahr
