Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
This kind marriage no go last😭🤣
208,494 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

Patrick🚀1 year ago
Na this kind marriage dey last pass

Olori🍒1 year ago
Majeja and they are already jaing on wedding day🤣

Bilal1 year ago
Them never jointhem together finish them don break up , nawa

man_ cartel1 year ago
previous pablo and pablett😂😂

SAMUEL NTINO (MUFC) ♈️1 year ago
Most times, na this kind marriage dey last well well, cause you nor sabi how many times them done argue like this before this marriage.

Akannaya1 year ago
Wetin dem never join together finish, asunder don already dey dey.

Temi 💨1 year ago
4 months max😂

Chim N Echerem1 year ago
Dey play 😂 This type fit fight till them reach 100 yrs together

Feezco⚛️1 year ago
The girl was like,make we sha finish this rubbish and reach home 😹😹

🐐1 year ago
he go last no worry
Related Videos
1:20
Sensitive content
I don laugh fall for ground😭😭🤣🤣🤣🤣🤣 you dont talk to strangers but you wan enter stranger car🤣🤣😭😭😭😭😭 this guy no go make heaven🤣🤣🤣🤣
MAGGIE PARKER🇳🇬🇬🇧
343,649 views • 1 year ago
