Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This kind marriage no go last😭🤣

208,494 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Patrick🚀
Patrick🚀1 год назад

Na this kind marriage dey last pass

Фото профиля Olori🍒
Olori🍒1 год назад

Majeja and they are already jaing on wedding day🤣

Фото профиля Bilal
Bilal1 год назад

Them never jointhem together finish them don break up , nawa

Фото профиля man_ cartel
man_ cartel1 год назад

previous pablo and pablett😂😂

Фото профиля SAMUEL NTINO (MUFC) ♈️
SAMUEL NTINO (MUFC) ♈️1 год назад

Most times, na this kind marriage dey last well well, cause you nor sabi how many times them done argue like this before this marriage.

Фото профиля Akannaya
Akannaya1 год назад

Wetin dem never join together finish, asunder don already dey dey.

Фото профиля Temi 💨
Temi 💨1 год назад

4 months max😂

Фото профиля Chim N Echerem
Chim N Echerem1 год назад

Dey play 😂 This type fit fight till them reach 100 yrs together

Фото профиля Feezco⚛️
Feezco⚛️1 год назад

The girl was like,make we sha finish this rubbish and reach home 😹😹

Фото профиля 🐐
🐐1 год назад

he go last no worry

Похожие видео