This kind marriage no go last😭🤣
208,494 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Patrick🚀1 年前
Na this kind marriage dey last pass

Olori🍒1 年前
Majeja and they are already jaing on wedding day🤣

Bilal1 年前
Them never jointhem together finish them don break up , nawa

man_ cartel1 年前
previous pablo and pablett😂😂

SAMUEL NTINO (MUFC) ♈️1 年前
Most times, na this kind marriage dey last well well, cause you nor sabi how many times them done argue like this before this marriage.

Akannaya1 年前
Wetin dem never join together finish, asunder don already dey dey.

Temi 💨1 年前
4 months max😂

Chim N Echerem1 年前
Dey play 😂 This type fit fight till them reach 100 yrs together

Feezco⚛️1 年前
The girl was like,make we sha finish this rubbish and reach home 😹😹

🐐1 年前
he go last no worry
相关视频
1:20
Sensitive content
I don laugh fall for ground😭😭🤣🤣🤣🤣🤣 you dont talk to strangers but you wan enter stranger car🤣🤣😭😭😭😭😭 this guy no go make heaven🤣🤣🤣🤣
MAGGIE PARKER🇳🇬🇬🇧
343,649 次观看 • 1 年前
