Loading video...
Video Failed to Load
This kind thing dey pain ehn!
10 Comments

So you set camera 📷 they cry ?

Awwwwnnnn. This should be stuffs you discuss in talking stage nau

The message of the post is valid, but don't take the person in the video seriously, I know her, we both attended Mapoly

You never start to cry 😂. You be AS you get mind enter relationship without asking genotype first. The audacity to not ask that as the first question in fact! 😂

e no fit pain me, something wey i go ask for day 1

It has to be done first

Its so painful after years!!! But which better jam dey background so?

That thing very important to check o. No carry am play at all

That's not what's paining her, na the free knacking way the guy don chop be the problem

AS way suppose dey ask whats ur genotype first thing before anything
Related Videos
Sensitive content
This thing dey pain 😭😂
SALMAN👑
127,914 views • 1 year ago
Sensitive content
Wetin you guys dey smoke Abi how you take reasoning this kind thing
Ayo
28,479 views • 7 months ago
Asake no normal Person wey just blow Dey do this kind thing ? 😂❤️
Thommy🌴🪖
21,806 views • 3 months ago
Sensitive content
Wetin Konji dey do ehn
Naija
999,818 views • 1 year ago
