正在加载视频...
视频加载失败
This Labubu trend isn’t going anytime soon 😣
10 条评论

Ghetto1 年前
Women get excited about the dumbest shit

Duke Of Anambra 🎲1 年前
Una go buy waytin go kill una one day which be labubu dis tin way ugly way be like Chucky God abeg oh

⚡️1 年前
Funny how , no be their money dem day use buy am

Alh Dowat 🐺1 年前
Omo if you wan sell anything, make it girly and expensive. Mumu people will buy it

2k1 年前
Is any girl tell me make I buy her this thing , na that day we go stop Dey talk. What rubb!sh!!!

🆃🅴🆁🅰🅱🆈🆃🅴🥶🧢1 年前
See as she come resemble am 🤣😭😭💔

chrus dark1 年前
Freestyle

BADBOP👣1 年前
So if I steal am like this na like 150k I go see ? Omo ladies hide your bags and labibu o😂

degen1 年前
Keep buying labubu until you jam laburu 😂

Cherry၊||၊ |1 年前
260k for that? Anyway target audience dey buy am so no wahala

