Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This lady has some advice for young men

107,619 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Aiby Etuk
Aiby Etukvor 1 Jahr

Another mama Dey somewhere Dey pray make her daughter catch wan fish.

Profilbild von SHARP PLUG IS HERE 🇺🇸 🇮🇱 🇨🇳 🚘
SHARP PLUG IS HERE 🇺🇸 🇮🇱 🇨🇳 🚘vor 1 Jahr

This issue of girls bewitching guys in benin is becoming so worrisome, every Cele and Mallam’s actual customers are the ladies especially those once with shop

Profilbild von mark abiodun
mark abiodunvor 1 Jahr

Man wey no pray go fall prey for the hand of daughters of Jezebel.

Profilbild von Ex Sinner 🙃 🚭
Ex Sinner 🙃 🚭vor 1 Jahr

Advise your gender, men go advise men. Take your advise to your gender wey dey always open their yansh for social media ooo, abeg o😎

Profilbild von Mr K
Mr Kvor 1 Jahr

Gather here make we pray for that native doctor if you believe sey wetin him do good

Profilbild von WALTER
WALTERvor 1 Jahr

Make boys sef de use dem do rituals. Cut them like cow meat since they want to be wicked

Profilbild von Coconut Head 🇳🇬
Coconut Head 🇳🇬vor 1 Jahr

For boys wey dey carry olosho 150k ??

Profilbild von Martin Klaus
Martin Klausvor 1 Jahr

Superstitious believe is the issues of Nigerian especially our women they believe fetch things like mad this woman don't want to move on 2025 and talk about technology or better still travel and places africa it's time will really put our idle behind

Profilbild von ₿ig Propeller🛰🎯
₿ig Propeller🛰🎯vor 1 Jahr

Mama don talk out of experience and so many go still take ham for granted

Profilbild von IDC
IDCvor 1 Jahr

I no get money

Profilbild von Damilola
Damilolavor 1 Jahr

Thank you mama God bless you.

Profilbild von Anthony Jnr.🕊️🪶✨
Anthony Jnr.🕊️🪶✨vor 1 Jahr

Amen 🙏

Profilbild von Fash
Fashvor 1 Jahr

Make God help us

Profilbild von Seüñ 🤩
Seüñ 🤩vor 1 Jahr

Jesus Na to no get girlfriend be that

Profilbild von De Koko #30BG🇸🇪
De Koko #30BG🇸🇪vor 1 Jahr

Mama no fear na boy wa no strong dem dey hook . Her juju no fit stand where my own sleep

Profilbild von Bashiru Lekan
Bashiru Lekanvor 1 Jahr

What is she saying? @grok

Profilbild von KING
KINGvor 1 Jahr

Advised taken

Profilbild von jungle
junglevor 1 Jahr

This one na benin girls format 😂😂😂

Profilbild von Abdul
Abdulvor 1 Jahr

Nothing sweet pass Benghazi accent!

Profilbild von 𝐔𝐧𝐜𝐥𝐞 𝐁ọ́𝐥á𝐣í ✨
𝐔𝐧𝐜𝐥𝐞 𝐁ọ́𝐥á𝐣í ✨vor 1 Jahr

@ephraimlamar

Profilbild von God’s Son⭐️
God’s Son⭐️vor 1 Jahr

Amen 🙏🏽

Profilbild von Jay
Jayvor 1 Jahr

Candy 🍭

Profilbild von xly papi
xly papivor 1 Jahr

Ma true sha

Profilbild von Chez
Chezvor 1 Jahr

Me I be juju on my own. Juju no fit catch me lie lie

Profilbild von Sheddy D Gold digger
Sheddy D Gold diggervor 1 Jahr

Amen

Profilbild von TheMarathonContinues.🏁
TheMarathonContinues.🏁vor 1 Jahr

Mama Amen 🙌🏽🙂‍↕️

Profilbild von 🧸
🧸vor 1 Jahr

@Neo_officiall high chief allow men take whatever revenge they seem fit. Every action get hin consequences.

Profilbild von Papi
Papivor 1 Jahr

Man transgender woman u be..? Why ur voice go be like this … lol agbero lol… see your mentality

Profilbild von Prince Oluwatosin IWALOYE (Tflex) OmO Ondo/EKO 💦
Prince Oluwatosin IWALOYE (Tflex) OmO Ondo/EKO 💦vor 1 Jahr

There is sense in what she said

Profilbild von Lavngeh Boris
Lavngeh Borisvor 1 Jahr

No be lie

Profilbild von Marleychase
Marleychasevor 1 Jahr

Wetin man do man nor be still one baba go do the charm.

Profilbild von Chisky◽
Chisky◽vor 1 Jahr

Why men go dey fear women like this? Una no strong again niii?

Profilbild von DAVIDO X PETER OBI🇧🇪
DAVIDO X PETER OBI🇧🇪vor 1 Jahr

@sulehide1 you hear @Zubi66872662 @rvziel_Kain @bode_black

Ähnliche Videos