ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
This Lady just cast Abuja men ๐๐คฆ๐ญ๐ฅ๐ Airplane
135,824 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

Most of the girls dey do high grade hookup na why most of them dun fall victim for abuja men

See her mouth like โInsha Allahโ Wetin you sef dey find up and down with Abuja MEN? No go find one responsible MAN settle down with!

Like 30 Abuja guys don show this one shege ๐คฃ

That โhโ factor though. Which one is โHOYOโโ๐๐๐

@Afolabiolamide8 Using filter on glasses ๐ ๐คฆโโ๏ธ

That โInshallahโ too real ๐คฃ๐คฃ

Why must you rely on them for your survival? Don't underestimate the other guy's greed.

Corporate Almajiri don talk out her experienceโฆ

She don go jam the wrong person in ๐คฃ

They have scammed her both bodily and financially ๐๐. Many of them deserve it because they have no single regard for genuine guys not showing off. They like fake

The monetization of the โpunaโ in Nigeria is on another level.

She dey speak from experience

She has gone through a lot in their hands. Experience is the best teacher. Sorry aunty. Factory is already hot from constant firing.

No go marry dey waka the whole Abuja dey find Abuja men, if you have a serious business doing, you wonโt meet your kind๐

She's speaking from experience

Experience is the best teacher.

She might be right

She don buy fuel tired for Abuja men car that's why she's talking from her experience

If Guys or Ladies want to have a better relationship, they shouldn't go for a guy that have luxury things, they should go for a hard working guys who also has a good character.

Dating na poverty alleviation scheme for these ones

How she take know if no be say she be the captain of almajiri squad

E be like say dem don show una shege pro max ๐

Let this woman get checked for diabetes. Thatโs a sign on her neck

Sister why your eyebrow come dey on top your glasses ๐ค na ๐๐๐๐ No be all filter una suppose use every time na

Dem chop u no gree pay???? Sorry ok

๐๐๐๐๐

May GOD even dey catch all this ladies that love big big cars make those guys continue to show them peppermint

How did she know? Na part time OS?

Insha Allah ๐คฃ๐๐คฃ

@0x_tobyy

Madam dey lament from experience.๐

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Wahala everywhere ...make I quickly relocate ๐๐๐

Haha lolโฆ this one Toto don see premium shege for ABJ guys lolโฆ Eyin bobo, e fi story gba pata ndi won lolโฆ

You want to chop but donโt want to be chopped.
