Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

This London ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง no de rest o

723,180 views โ€ข 2 years ago โ€ขvia X (Twitter)

10 Comments

Yo' Step Daddy ๐Ÿค“'s profile picture
Yo' Step Daddy ๐Ÿค“2 years ago

Na her I give up ๐Ÿ˜‚

Ecoski๐Ÿฆ's profile picture
Ecoski๐Ÿฆ2 years ago

Na so one guy for school that year tell me say if I leave my slippers he go waka reach where I dey go because I don too use the slippers too much so tey he don Sabi all the road. ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Dr. Fizzle's profile picture
Dr. Fizzle2 years ago

Hahahahaha! The best comedian in Nigeria, I too love this guy, effortlessly funny๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚.. see comedy here na, no be that rubb!!sh wey Carter efe and towel guy drop say na comedy

Ojo Henry Opeyemi's profile picture
Ojo Henry Opeyemi2 years ago

Ibadan people at it again ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Nma๐Ÿฆ‹๐ŸŒนโœจ's profile picture
Nma๐Ÿฆ‹๐ŸŒนโœจ2 years ago

Make them use shoe dey recognize person๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Bayobets's profile picture
Bayobets2 years ago

That shoe don take u places๐Ÿ˜‚

Mich ๐•'s profile picture
Mich ๐•2 years ago

I mean it's really obvious it's u๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Sir FMG's profile picture
Sir FMG2 years ago

Sabinus shoe don first me reach London ..!Abeg $EVERY one nah my hustle be diz oh. I Dey farm $GMRX $BLOCK $PARAM $BANA. Help me like and retweet, God bless you. ๐Ÿ˜€๐Ÿ™

FlowzPam Art's profile picture
FlowzPam Art2 years ago

Say na the leg๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ While we're here, Pleaseeee repost my pencil drawing ๐Ÿ™โ™ฅ๏ธ

RomanEmpire's profile picture
RomanEmpire2 years ago

Shoe ๐Ÿ‘Ÿ Signature โœ๐Ÿฝ don cost wahala๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Related Videos