Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This London ๐ฌ๐ง no de rest o
723,180 Aufrufe โข vor 2 Jahren โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

Na her I give up ๐

Na so one guy for school that year tell me say if I leave my slippers he go waka reach where I dey go because I don too use the slippers too much so tey he don Sabi all the road. ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐

Hahahahaha! The best comedian in Nigeria, I too love this guy, effortlessly funny๐๐.. see comedy here na, no be that rubb!!sh wey Carter efe and towel guy drop say na comedy

Ibadan people at it again ๐คฃ๐๐คฃ๐

Make them use shoe dey recognize person๐ญ๐

That shoe don take u places๐

I mean it's really obvious it's u๐ญ๐

Sabinus shoe don first me reach London ..!Abeg $EVERY one nah my hustle be diz oh. I Dey farm $GMRX $BLOCK $PARAM $BANA. Help me like and retweet, God bless you. ๐๐

Say na the leg๐๐๐ While we're here, Pleaseeee repost my pencil drawing ๐โฅ๏ธ

Shoe ๐ Signature โ๐ฝ don cost wahala๐คฃ๐คฃ

