正在加载视频...
视频加载失败
This London 🇬🇧 no de rest o
723,180 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Na her I give up 😂

Na so one guy for school that year tell me say if I leave my slippers he go waka reach where I dey go because I don too use the slippers too much so tey he don Sabi all the road. 😭😭😭😂😂😂

Hahahahaha! The best comedian in Nigeria, I too love this guy, effortlessly funny😂😂.. see comedy here na, no be that rubb!!sh wey Carter efe and towel guy drop say na comedy

Ibadan people at it again 🤣😂🤣😂

Make them use shoe dey recognize person😭😂

That shoe don take u places😂

I mean it's really obvious it's u😭😂

Sabinus shoe don first me reach London ..!Abeg $EVERY one nah my hustle be diz oh. I Dey farm $GMRX $BLOCK $PARAM $BANA. Help me like and retweet, God bless you. 😀🙏

Say na the leg😂😂😂 While we're here, Pleaseeee repost my pencil drawing 🙏♥️

Shoe 👟 Signature ✍🏽 don cost wahala🤣🤣

