Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This mad woman will give you mad joy ๐๐๐
242,299 Aufrufe โข vor 3 Jahren โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

Mad woman no go gimme joy ijn ๐๐

@oloyepreshi But you like the video

She is happy she saw her classmates ๐๐๐

๐๐๐

Una sure say she mad? โCause see moves

I can bet this is Delta ๐.. Those two people mimicking her are trying

Just imagine say na dream the guy behind go need fasting and prayer brutally cuz na him be the real mad man with mad moves ๐

@10_xion_ Mad person no fit give me joy o cos I go Dey pity her ๐ฅน๐ฉ

I Neva see this kind Crase person for Uk o. Be like mental health different for here.

If it's was when I was in the state, Psychologist who have pick her for rehabilitation

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I doubt she is madโฆ

Mad people learn choreography now? ๐ค

Sheโs so happy to see her family cause na those dancers Gan Gan be warey ๐

If she turn face now everybody go run

After d dance mak dem take her to psychiatric hospital she needs help

She follow them do rehearsal???

She dance pass those wey normal sef

@idbusayo007

She doesnโt look mad to me

@herkhinwale I want to be become a dancer ๐๐๐คฃ abi Werey

Just get data youโll one way or the other find happiness

This video reminded me of one lady then that dance at Panseke, Abeokuta infront of Chicken republic 2014/15.... She dance so well ๐ Olorun Mafi werey danwa wo ๐๐๐

Wรฉrรฉ dun wo ko แนฃe bi l'แปmแป ๐๐(It sounds good to watch a mad person display but no one prays to birth such). I pray she is healed and cured fully.

Naija and cruise na 5&6๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

ChaiiiโฆYahooboys una do this one ๐ But the lady use style resemble Annie Idibia sha

lmao ๐

@thesheddyking Them dey craze too, Abi them follow her rehearse b4 d show? ๐

@Vickey_dSniper Staged

This one na Werey Onijo ๐

All of them dey mad already ๐คฃ๐

God bless all mad people
