Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This man has started again 🤣🤣🤣
213,980 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

One hotel dey for jibowu axis (Beatrice) the room are named after football clubs.. My friend called me one day, how va where u dey, ha dey Bayern Munich.. The werey sharply do video call to confirm 😂

Philadelphia ni ogijo 🤣🤣🤣

This man be werey

Big one

“New york ninu igando” that part muzz me 😹😹😹😭😭

New Texas ninu orile iganmun🤣🤣🤣🤣

Omo dat Ogijo part off me sha.

Igando number one in naming rooms after countries names

Philadelphia lo ogijo 😂😂

We went to a party in Osogbo. When the night reach we decided to go and sleep in a hotel. Na so I dey see Florida, California, Dallas, Houston. When dem carry my own key come, na Washington dem gave me. I just told my friend say I get meeting with Joe Biden. Wallahi no be lie 🤣
Ähnliche Videos
Sensitive content
This boy has content 🔥🔥🔥🔥🔥 No man! 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😈 Xavier ✞
443,719 Aufrufe • vor 1 Jahr
