正在加载视频...
视频加载失败
This man na Agbaya 😭
57,143 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
33 条评论

So where you see that meat wet u dey chop🤣🤣

Na your fault Egbon soup wey you suppose first smoke con prepare semo with and remain just 2 meat for her

With this evidence sir you will go to jail 😄😂🤣

Normally 😂 she suppose drop appreciation meats for am and make she no complain now

Wetin be this larokutukutu 😂😂😂

The werey sef count meat before e bring the soup 🤣 Everybody don mAd finish for this country

See the shape of hin mouth😭😭😂😂 Afi bi furo adiye 😂😂😂

Two thousand,two hundred thousand ni Gas per KG of course 😂 Kini Gbogbo rubbish yen nahhhh

tinubu are you happy now ?

1 meat 🍖 = 1100 2 meats 🍖 = 2200 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

If na me na four meat are go carry from that soup 😂

🤣🤣🤣

Thousand two hundred something

I don’t even no what to say🤣

Hmm

😂😂😂🤪

😂😂😂

Hahahahaaaaaaa. 😂 😂 😂

@Mautiin01 Afi Night fin gin

My belle ooo 😂😂😂😭😭

You no go die well sir 😂😂🤣🤣

This man dey craze 😂

I swear e no bad

He for carry like 4 meat self 😂😂😂

😂😂😂

U no even take anything, if na me I go carry five 😂

🤣🤣🤣🤣🤣

U are on ur right

We

iwo leni e wa ra bawo lomo eran se de igba 😹

Him suppose use Gari chop am

She suppose give quarter portion 😂😂

😂😂
相关视频
Sensitive content
“Emi koni atole” Awon agbaya 😭😭
Yhettyqueen ❤️
511,956 次观看 • 1 个月前
