Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This man no sabi keep malice at all ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

88,610 Aufrufe โ€ข vor 5 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Beri๐ŸŒš
Beri๐ŸŒšvor 5 Monaten

Na this kind relationship dey sweet pass ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Tonna Elias
Tonna Eliasvor 5 Monaten

Little things like this matters a lot for healthy marriage

Profilbild von Snรธw_dieLit
Snรธw_dieLitvor 5 Monaten

She fit kiss you, frm there go meet chike ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Club Boy๐Ÿฅค
Club Boy๐Ÿฅคvor 5 Monaten

Which kind marriage law be this

Profilbild von Enny๐Ÿ’•
Enny๐Ÿ’•vor 5 Monaten

Madam go kiss and stop talking ๐Ÿ˜‚.... I don see another marriage rule to add to mine... We will even sign it like a constitution.... First time of learning good things on this app๐Ÿฅฐ

Profilbild von Victor-oghene๐Ÿฅถ
Victor-oghene๐Ÿฅถvor 5 Monaten

As she kiss finish nah fvk deh her mind...see that smile. So na wetin una deh enjoy for marriage be this? ๐Ÿซฉ

Profilbild von Mr. Thomas Shelby OBE
Mr. Thomas Shelby OBEvor 5 Monaten

After the kiss...madam lose composure ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Akin๐Ÿช–
Akin๐Ÿช–vor 5 Monaten

One round fit come out from that kiss๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐Ÿ‘‘Rex
๐Ÿ‘‘Rexvor 5 Monaten

Chai i like the fact say she no carry pride and ego first ๐Ÿ˜…๐Ÿฅ‚

Profilbild von ANGELFISH
ANGELFISHvor 5 Monaten

U pple are mad ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ e no go ever better for singlehood. Aaahhh my life

Profilbild von Partial fx
Partial fxvor 5 Monaten

Omo this marriage no fit scatter, you see that rule na bestโ€ฆโ€ฆ me seff Dey blush

Profilbild von โ˜†โ™คโ™กโ—‡โ™งโ—โ– โ™ง
โ˜†โ™คโ™กโ—‡โ™งโ—โ– โ™งvor 5 Monaten

@Cleverlydey4u E Dey sweet me when I see men wey marry fine wife like me ๐Ÿ˜Š๐Ÿ˜Š

Profilbild von ฤŒวลลMฤšว“ฤŒฤฆMวล‡
ฤŒวลลMฤšว“ฤŒฤฆMวล‡vor 5 Monaten

Itโ€™s no want make them Chike him wife ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Eric Favour
Eric Favourvor 5 Monaten

@Cleverlydey4u Make Una leave me eh I never see my own man ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von GAFI Corp.
GAFI Corp.vor 5 Monaten

She later smiled, omoo this love thing dey sweet oh ๐Ÿ˜‚๐Ÿคญ

Profilbild von Eghosaosere๐Ÿ’ฏ
Eghosaosere๐Ÿ’ฏvor 5 Monaten

After the kiss, your heart no go melt ke!!! ๐Ÿ˜€๐Ÿ˜ƒ

Profilbild von Divine
Divinevor 5 Monaten

@FavManCity I don see rule wey I go add to to my future marriage. Iโ€™ll even take mine a step further๐Ÿซฃ

Profilbild von Tessy ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท
Tessy ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ทvor 5 Monaten

Forget that kiss, Chike still dey one corner ๐Ÿ˜‚

Profilbild von FAST WAY
FAST WAYvor 5 Monaten

I hope you are not going to meet chike outside

Profilbild von โ„™๐•ฃ๐•š๐•Ÿ๐•”๐•– ๐•๐•ฆ๐•Ÿ๐•š๐• ๐•ฃ
โ„™๐•ฃ๐•š๐•Ÿ๐•”๐•– ๐•๐•ฆ๐•Ÿ๐•š๐• ๐•ฃvor 5 Monaten

see as i dey smile, love sweet o๐Ÿ˜…

Profilbild von THEETERNALONE.
THEETERNALONE.vor 5 Monaten

Make I clear Una love is not this sweet ๐Ÿ˜’

Profilbild von Jago_dejavu๐Ÿ€
Jago_dejavu๐Ÿ€vor 5 Monaten

@Cleverlydey4u Iโ€™ve learnt a lot from this already

Profilbild von ๐Ÿ‘‘Ambassador
๐Ÿ‘‘Ambassadorvor 5 Monaten

Is that why you pour plenty grease for lips ๐Ÿ’‹ like that ๐Ÿ˜œ this gender self ๐Ÿค”

Profilbild von Official Tips
Official Tipsvor 5 Monaten

She fit still dey cheat ooo

Profilbild von Tobi Odukoya
Tobi Odukoyavor 5 Monaten

I love this baje. Wise man

Profilbild von The Big Deal ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
The Big Deal ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 5 Monaten

You better donโ€™t allow Chike know about your situation.

Profilbild von Renno
Rennovor 5 Monaten

Lowkey this think de sweet ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ na once the fight go stop

Profilbild von HAMZA๐Ÿ’€
HAMZA๐Ÿ’€vor 5 Monaten

@Cleverlydey4u Make him keep malice keh? You want make them chicken him wife?

Profilbild von Assistant Boyfriend (Rhyno)
Assistant Boyfriend (Rhyno)vor 5 Monaten

The kind of content I love to see, I just Dey smile for them. ๐Ÿ˜‚โค๏ธ

Profilbild von REX๐Ÿ˜Ž
REX๐Ÿ˜Žvor 5 Monaten

Na why dem no dey advise people wey dey in love be this o๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von kashamadupe ๐Ÿคฒ
kashamadupe ๐Ÿคฒvor 5 Monaten

As you Dey watch dis video e go dey do you like say make you self go marryโ€ฆ my bro no try am oo

Profilbild von Favour
Favourvor 5 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von favsarry01
favsarry01vor 5 Monaten

I don see my twin for marriage

Profilbild von Lucky Dice ๐Ÿ€๐ŸŽฐ ๐ŸŽฒ๐Ÿ€
Lucky Dice ๐Ÿ€๐ŸŽฐ ๐ŸŽฒ๐Ÿ€vor 5 Monaten

Tomorrow now, dem go chike am

Profilbild von Godfidence_72
Godfidence_72vor 5 Monaten

Mama go chop at least 2 rounds after that kiss

ร„hnliche Videos