Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This man said he did soap for peller to become famous
41,641 просмотров • 18 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

I dey wonder why all this thief no dey do am for themselves Abi dem no like good life

🤣🤣🤣

See who dey do soap for person 😂💔

Why you no use am For yourself

He should also do the same himself to famous.. 😒

D man wan chop from social media too

This one no just sabi lie who tell u say dm dy put spiritual soap for black something 🙄

So why can't he do the same soap for himself to flourish?

You seff use an baff nha . Abi u no like better thing ?

fame in Nigeria comes with a full documentary.

@john322226 Oya bath m na 😂

All these na sentiment and allegations, bring proof n we believe you

Before una go attack d man Na very rich man oooo he owns like 3 cars ooo with mansion make ur mind dey ooo Forget his dressing He is rich oooo

Why you no use the soap for yourself, if he no arrest you or sue you, your kind will not rest

Why can he do it for himself?

Social Media Is Vague

Why you self no use am

Show us your office na or na middle of nowhere for bush

Make him sef use him soap baff na. Shebi him sef don start dey do content now na

Why u no fit use am

Lmao 🤣 them supposed carry this one chop beans

Make him use am too na

@BenedictElendu you ur self is posting this to gain traffic and you don’t know the damage you are doing you media are the problem of most issues promoting wrong things all in the name of traffic gain

Make him too use am

I hope when this man is been arrested no one will call the boy name, no one is warning the old fool now

Gullible people com don enter the man dm

Na wereh be this one

He con like person wey need help from us Make una gather money make we give am

You dey make people rich and you poor lol 😆

Dem don start again Atimo iruyin

MakE em use am me we check something

Why you no fit bath with am😅😅😅

Him no fit do the same soap for himself to blow. What a useless type of humanbeing bastards

lol

@john322226 God, if You come down today to count my blessings, we go dey here till morning 😭 Till my last breath, in You I trust. Man no b God seh. Pa, better use that same soap and stop ranting
