Loading video...
Video Failed to Load
THIS MAN! This is wahala Pro-max.
26,371 views • 1 day ago •via X (Twitter)
15 Comments

DC Republic1 day ago
All those time nah see finish cause am

Olasunkanmi Adepegba1 day ago
Dis Tokunbo na wahala man.

💚🤍💚1 day ago
This man na international nuisance 😂 🤣 🤨 E don too break ribs 😫

ToseenOre🕊📡📡🇳🇬💦🇳🇬🐐1 day ago
😂😂😂😂😂😂 Tokunbo nah real Werey. But these stuffs wey eim dey talk happened tru-tru oooh 😂

M.M. Matt1 day ago
😂😂😂😂😂😂😂 Chaaiiiii.....Life shaaa, e go really humble everyone

Aluko believe 🙏👍 🙏 🙏🙏1 day ago
We don pass i swear

OdunAyoMi🤍1 day ago
Help me ask dem abeg 🤣🤣🤣🤣

Hon. Minister of Reconciliation1 day ago
Abeg forgive us all o 🙏. I never become anything o. Na "Yayi ni joor" I dey follow dem shout about o. 🤣

Yusuf_ola1 day ago
He’s talking on my behalf 💯😎🤝

Jushniyi1 day ago
APC slow dem down

Olanrewaju1 day ago
My joy giver

joke1 day ago
Omg😂😂😂

Halimat1 day ago
😂🤣😅😂😂

S.H.A.B.I.O.L.E.G.B.E 🇳🇬1 day ago
@AdepejuAYABA 😂😂😂😂

HARPMAN 💟1 day ago
My friend wey de de am they beg for 2k now
