Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
THIS MATTA GUY DEY GIVE ME JOY. BURNA BOY TODAY, BURNA BOY FOREVER. 😂❤️
72,440 просмотров • 5 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 29

Matta yawere gan i love him before as he come be burna boy fan i come love him more

No be lie❤️🐐

@SlygeD He loves Burna boy die na very very die hard fans

Una go think say mata na dumb person cus e talk renovate, person get taste of such shoes una go talk say e be mumu , na una be the real mumu

No be play o, Burna boy songs help me through one wicked phase of my life mehn! I don sing Burna boy song before, wey e open doors for me. Burna boy na the best!

He has Burna as his screen saver and has a portrait of him in his house. He too like Burna

@Gh0ul_07 Na why I like to de watch him live na my people

@felix23619 Matta you gain my love more

Na so naaw😂

Na proper OUTSIDER

Werey talk say "o man renovate mi" 😆

he no dey use BURNA playy #realoutsider 🦍❤️🎶

@felix23619 Burna boy forever 🦍❤️

@18jumpstr Make them do English version 💔

Burna 🔥❤️

Werey say renovate 😂😂

My bro say nah renovate 😂

@Bigben7gg Real outsider

Highest capo

@Preyeironsyde The Greatest normally 💯🫡

True Believer 😁

He sabi… burna na no 1 … Real life music and lyrics.

Werey say renovate 😅

He dey X

@Baloxxd You see NAS , BURNA,the MARLEY’S ,SIZZLA I don t joke with those people Dem plenty o but this people are e actually way too special to me right now in the music industry generally

‘ I remember when I couldn’t level up’ 🎶

Mutual

@FwDamilare It is in the blood werey😂

As Davido fan ehnn People fit no like burna boy behavior oh, But u see that him music no worry na number 1
