正在加载视频...
视频加载失败
This more than just a skit but a message
41,072 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

Na guy wet no get OT, or wey wan wash e guy coz of shima dey do like that.

these vocals are something else

Very powerful message

Una Dey craz!! Who una wan guilt trip to be una personal driver? Person buy car, una dey command am like he be una uber driver

Have experienced something similar We Thank God say man no be God

The girl is right. You can’t speak such in that manner in present of a girl you just met. If you must be do it in kind manner

The guy violate bro code to be frank. These are d little things you do for your guy that makes him very happy

We need more skits like this!!! ❤️

Una Dey craze?!😂😂😂 You no know how much be fuel? Your guy carry you, you see shima for road you say make she enter😂🤣… na your car? When you buy your own use am carry shima. Even if you broke, still get sense.

What message is this now.... Harrison was clearly at fault

No be skit oooo e Dey happen
