Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

THIS MUST BE LOVE 🖤💎 #Kingcoal

196,039 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO
YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO1 месяц назад

e good to dey promote your songs o see the jams i been dey miss

Фото профиля wizkidpikin
wizkidpikin2 месяцев назад

Nobody be like Wande 🔥🔥

Фото профиля BAKUSHI
BAKUSHI2 месяцев назад

Davido go think say na angel Dey sing

Фото профиля SOFT 🥀
SOFT 🥀2 месяцев назад

No let Davido push you sing rubbish o

Фото профиля Damola_Xclusive
Damola_Xclusive1 месяц назад

Davido go thief your voice oooo 😭💔🤣🤣🔥

Фото профиля James__Manaja
James__Manaja1 месяц назад

I grew up watching you do magic with music Many years down the line and the wine tastes even better #nobodybelikewandecoal 🫡🔥🙌🏾

Фото профиля Sammy Joo
Sammy Joo2 месяцев назад

Uncle Wande!! I sampled your song "dearly " Please check me out!! @wande

Фото профиля Coins_Media
Coins_Media1 месяц назад

If not because of Davido, we don forget you since 😏 Davido the only man you can diz and you will stay relevant back 🔥 Wizkid do am he stay relevant. Wande Coal do am he stay relevant back. There's no any other Artiste like Davido 🔥 he too get grace. Davido baddest

Фото профиля UB40
UB402 месяцев назад

NO body be like wande coal ❤️🖤

Фото профиля Ogbeni Ceejay.
Ogbeni Ceejay.2 месяцев назад

King Coal for a reason.

Фото профиля THE_ZQQ
THE_ZQQ1 месяц назад

Person wai get this kin voice na eim @davido say him preeq small 😭😭. King Coal forever ❤️❤️🔥🔥🔥

Фото профиля Ayobami Stoner
Ayobami Stoner2 месяцев назад

WC

Фото профиля Hamzat of Wizkid 🦅
Hamzat of Wizkid 🦅2 месяцев назад

WANDE COAL🖤💎

Фото профиля chinedu Benedict
chinedu Benedict2 месяцев назад

Nobody be like wande

Фото профиля Bodwickk
Bodwickk2 месяцев назад

Idan baba coal

Фото профиля wizkidpikin
wizkidpikin2 месяцев назад

See Voice na 🔥🔥🔥

Фото профиля Segun Of Chelsea💙✨
Segun Of Chelsea💙✨1 месяц назад

If u see 50k first day call me a fool 😂

Фото профиля Bella
Bella2 месяцев назад

@wizkidvein You dey sing o🔥

Фото профиля Coins_Media
Coins_Media1 месяц назад

If not because of Davido, we don forget you since 😏 Davido the only man you can diz and you will stay relevant back 🔥 Wizkid do am he stay relevant. Wande Coal do am he stay relevant back. There's no any other Artiste like Davido 🔥 he too get grace. Davido is your boss

Фото профиля GHETTO YUTE
GHETTO YUTE2 месяцев назад

My GOAT ABEG WHAT CAN I DO TO BE IN A STUDIO SESSION WITH YOU OR GET MONEY FOR YOU TO HAVE A STUDIO SESSION MUSHIN TO THE THE WORLD 🖤🖤🖤❤️❤️

Фото профиля Ronke30bg
Ronke30bg1 месяц назад

You no even know Wetin fit you 😂 You dy use charcoal rub body

Фото профиля Ifyyy▫️
Ifyyy▫️2 месяцев назад

Legend ❤️

Фото профиля Babatunde
Babatunde1 месяц назад

KING COAL EYAN BIGWIZ, idan 👑♥️🦅

Фото профиля LoveIsWeak
LoveIsWeak1 месяц назад

Baba… do PR for this your Album na… this album is far better than everything released so far this year 😩😩😩

Фото профиля Benny🇳🇬
Benny🇳🇬1 месяц назад

YEA KING COAL AND QUEEN T!!

Фото профиля AJ
AJ2 месяцев назад

It’s all over …zukwa ike 😁😁

Фото профиля elevated_don’t play
elevated_don’t play1 месяц назад

I wish X fit add Voice record for comment ehh, things when I for tell this man ehh

Фото профиля SnrboyX
SnrboyX2 месяцев назад

WC

Фото профиля 𝐓𝐨𝐜𝐡𝐢☆
𝐓𝐨𝐜𝐡𝐢☆2 месяцев назад

I dey feel like wande coal para boy na ogo

Фото профиля trouble
trouble2 месяцев назад

Davido say ur new ride nah less

Фото профиля BBST⭐️R
BBST⭐️R2 месяцев назад

Mapami na W to the fvcking C

Фото профиля Davies
Davies2 месяцев назад

@WANDECOAL Baba wande Shey you no go help us settle davrel and Mavo matter like this abeg

Фото профиля Henzy
Henzy2 месяцев назад

That album slap #kingcoal

Фото профиля Chino Berry
Chino Berry1 месяц назад

OG before IG🦅🐐🩵

Фото профиля HIM FREEZE🥶
HIM FREEZE🥶2 месяцев назад

He can sing like mad👑

Похожие видео