Loading video...
Video Failed to Load
This night is so so painful, elche you are useless
19,705 views • 20 days ago •via X (Twitter)
36 Comments

Omo Tomide been don cook banter down 😭😂😂 this one pain am Omo he pain me too sha 🤕💔😂

Yes na 😭😭

Make I bend if you no delete Drafts

This Madrid is not good please when you meet them try to win them ooo ok

lol, talking like I’ve not been doing that in our last 7 meetings lol

Wow yes but you collected a good one last season too from me right 😁😁😁

See as you dey cry At your age Na Madrid dey feed most of Una Werey rush set ring light Hala Madrid

More of the tears please🤣

See as you Dey do you wan die like sey your life depend on am You Dey craze ooo na only madrid Dey give una engagement see as you Dey do see as you Dey shout if you doo too much for elclasico time I go later block you nih cause weytin happen he pass football?

Block me ? I never knew you existed before now, you are irrelevant 🤝

Ok.

My 23M get 2 goals oo, make your 80M sha score tomorrow

I've not seen a Madrid fan getting this pained over a Barca win, Mourinho was right after all "Barca has no ambition, they only have an obsession which is Real Madrid" what a quote and he has been proven correct on multiple occasions by Barca fans lolz

Tomide why are you angry ? Me I'm enjoying Mourinho football ooo pls encourage Mourinho to keep it up 🙏😂

Don't worry diomande was bought with 140m and he has 1 assist🤣😭😭

Na Madrid I blame sha cos how u go dey banter Madrid cos of Eche

This hurt aswearrr

Na me dey support club na you dey feel pain😂😂

Pele😹😹😭

You don dey vex😂 do the calms Hand go soon meet una too😂 reserve your strength for that day

Laliga is ass bro😂😂😂

See tears 🫵😩😭😭

This nigga is pained 😭😭

Me I am just waiting for El classico I go too laugh tire because omo this Madrid go collect weiten no good, make them sha shave well 😂😂

lol why you worried tomide ? Why do you want others to do your job for you ? Wait till You meet them now .

Cry more I like your tears 😛😛

Una go cry 😂

Elche suppose go relegation. Oloun

E no go work oooo 😂😂

Cry more sir 😂

Cry here bro 🪣🪣🪣🪣😅😂

Man’s pained😂😂

You go just die danu You go tell me why you wan run mad

Elche wey we lash 5😭

It shall be permanent

Bro ever played ball before insulting someone see how daft you look,ever own a team before or ever even owned something huge in ur life more than a football team bro you daft man
