Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This Okiki video is always goated
33 Yorum

what a guy

This nigga dey funny effortlessly 😂😂

It's not only benz that does that ooo abeg no dey overhyped ordinary Toyota dey do am too abi na

Who has this guy first video that year

One good mistake you can make as a human is to use Benz as your first car.

Guy Nigeria no good again 😭😭

U go kee yourself😆

I love this video 😂😂

i swearrr was just talking about this sef, was looking for this vid

Natural

Po Po Po Max cool 😂

Lexus too get this vibe tho 🤦🏻 .. if you drive on good road

I still made a reference to this video yesterday....😁😂

Proper gidi boy

Ahh 😱 you go kpai yourself 🤣🤣🤣

😂😂

no be lie 😂

@Okiki_Dft 😂

Exactly

Kindly send this video for me abeg

Soon inshallah

No be lie ajah Benz on nothing

Na wetin that forex trader dey enjoy be this wey make him go crash him car plus the hailing wey that bike guy they hail am.

Baby dragon

Heaven no far ooo...

Iku ojiji o

Naa Land cruiser get the vibe pass😭

@Okiki_Dft @Okiki_Dft ur mata 😂😂😂

@xdownloaderbot download it

Nah so you go take die oh 😂

@Ariwodo_

Forever 😂😂

@xdownloaderbot
