Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This one don bite the hand wey dey feed am 😂😭
10 Yorum

MOYOSOREOLUWA1 yıl önce
Monkeys are crazy sha

OLAMIDE 🌸💖1 yıl önce
I don laugh tire 😂

Danny Phantom1 yıl önce
Afa you no go use your sense??😂

Sirwar Francis1 yıl önce
The owner the chop small small you wann come swallow the everything 🤣

House of jeh🇳🇬🇬🇧1 yıl önce
Relax oh Relax oh🤣🤣🤣🤣 Oya comot for here 😭😭😭😭🤣🤣🤣

Lillian Elohor 💕1 yıl önce
na Davido be that 😂

Izuchukwu Nwabueze1 yıl önce
Was the ear bite necessary. Lol 😂😂😂

Ola1 yıl önce
The monkey was like Weyre ma ko bami E de chop pas me 😂

#CREMEBOIZ ENT1 yıl önce
If you go instagram just try watch videos of monkey you go too laugh them be crazy animals!!

Andy Jah1 yıl önce
the owner of the monkey and dog watching
