Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This one don break table leg o 😹
105,647 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

Nothing but fact.. it’s just that his bragging too much (Which one be say Shey e resemble those wey Dey cry on screen 😏). Who life dey favor go think say others no serious. He’s also been long In the industry with no evidence. Alhamdulillah for what Allah has made him today.

you deserve a break, check this out

He started with acting, he even did skits, he knows weytin he dey talk.... How many of them can afford cinema film, even the ones that can afford it, any small thing like this, dem don buy house for lekki

He speak facts 😊

I saw this video on tiktok but skipped it,only for Eludayo to bring it to twitter to meet me again😂 koburu moti pada wo

No vex baby 🤲🏻

Only few of the male artists are legit hardworking in Nigeria Those females too maybe 1 or 2 Other females na OS in disguise them be

That last line…. 4:40secs. That’s all he’s been meaning to say from minute one.

Olotu dey mad. Which stupid stream? River ni.

That guy na werey he just enter dem anyhow🤣

See you Jigan o
Похожие видео
Sensitive content
This woman don scatter table finally o 😭😂
Oyindamola🙄
207,947 просмотров • 1 год назад
