Loading video...
Video Failed to Load
This one go explain tire 🤣🤣🤣
22 Comments

seunpoki9 months ago
That oga na mumu 😂😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸9 months ago
He no get sense

Oya Now9 months ago
Ogogo no dey calm🤣

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸9 months ago
Lol 😂

Oya Now9 months ago
You wan test madam wife for him husband is okay 🤣

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸9 months ago
I no understand

Taiwo Abubakar9 months ago
E dey chop oga wife

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸9 months ago
Lowkey

PAPII9 months ago
Dem don carry things and things pass oga back🤣🤣🤣

Lolly Jo9 months ago
He later cast 😂😂

Arẹmọ Apede9 months ago
Ọga nah dodoyo 😂😂😂

StillBrokeeee9 months ago
@grok title

Mr Akinola9 months ago
Ogogo just play along wait and see the end

TiwaOfficial🇳🇬🇺🇸9 months ago
Madam ke???? You go explain Taya

Jace cleb9 months ago
@geok title

Privateeyes9 months ago
So nobody knows the title of this movie here ???

Ednutayo9 months ago
Na prick dem go use beat Oga wife. Ogogo no dey updated for this scene.

Sheyman(Acubs)9 months ago
U go too explain tire for MR RIGHT

ORI JA🥤9 months ago
Ah 😂

Phendy Kay🥁 🎶 💻9 months ago
Na you lay your pass still score

UnusualBeing 🙂9 months ago
Title abeg

👑Ayo Wa Miri ❤️9 months ago
😂😂😂
