Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This one go explain tire 🤣🤣🤣
Комментарии: 22

seunpoki9 месяцев назад
That oga na mumu 😂😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸9 месяцев назад
He no get sense

Oya Now9 месяцев назад
Ogogo no dey calm🤣

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸9 месяцев назад
Lol 😂

Oya Now9 месяцев назад
You wan test madam wife for him husband is okay 🤣

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸9 месяцев назад
I no understand

Taiwo Abubakar9 месяцев назад
E dey chop oga wife

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸9 месяцев назад
Lowkey

PAPII9 месяцев назад
Dem don carry things and things pass oga back🤣🤣🤣

Lolly Jo9 месяцев назад
He later cast 😂😂

Arẹmọ Apede9 месяцев назад
Ọga nah dodoyo 😂😂😂

StillBrokeeee9 месяцев назад
@grok title

Mr Akinola9 месяцев назад
Ogogo just play along wait and see the end

TiwaOfficial🇳🇬🇺🇸9 месяцев назад
Madam ke???? You go explain Taya

Jace cleb9 месяцев назад
@geok title

Privateeyes9 месяцев назад
So nobody knows the title of this movie here ???

Ednutayo9 месяцев назад
Na prick dem go use beat Oga wife. Ogogo no dey updated for this scene.

Sheyman(Acubs)9 месяцев назад
U go too explain tire for MR RIGHT

ORI JA🥤9 месяцев назад
Ah 😂

Phendy Kay🥁 🎶 💻9 месяцев назад
Na you lay your pass still score

UnusualBeing 🙂9 месяцев назад
Title abeg

👑Ayo Wa Miri ❤️9 месяцев назад
😂😂😂
