Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This one go explain tire 🤣🤣🤣
22 Yorum

seunpoki9 ay önce
That oga na mumu 😂😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸9 ay önce
He no get sense

Oya Now9 ay önce
Ogogo no dey calm🤣

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸9 ay önce
Lol 😂

Oya Now9 ay önce
You wan test madam wife for him husband is okay 🤣

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸9 ay önce
I no understand

Taiwo Abubakar9 ay önce
E dey chop oga wife

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸9 ay önce
Lowkey

PAPII9 ay önce
Dem don carry things and things pass oga back🤣🤣🤣

Lolly Jo9 ay önce
He later cast 😂😂

Arẹmọ Apede9 ay önce
Ọga nah dodoyo 😂😂😂

StillBrokeeee9 ay önce
@grok title

Mr Akinola9 ay önce
Ogogo just play along wait and see the end

TiwaOfficial🇳🇬🇺🇸9 ay önce
Madam ke???? You go explain Taya

Jace cleb9 ay önce
@geok title

Privateeyes9 ay önce
So nobody knows the title of this movie here ???

Ednutayo9 ay önce
Na prick dem go use beat Oga wife. Ogogo no dey updated for this scene.

Sheyman(Acubs)9 ay önce
U go too explain tire for MR RIGHT

ORI JA🥤9 ay önce
Ah 😂

Phendy Kay🥁 🎶 💻9 ay önce
Na you lay your pass still score

UnusualBeing 🙂9 ay önce
Title abeg

👑Ayo Wa Miri ❤️9 ay önce
😂😂😂
