Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

174,354 Aufrufe โ€ข vor 2 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

68 Kommentare

Profilbild von Tomas Tamarakro Atigbi
Tomas Tamarakro Atigbivor 2 Monaten

This nah true madness o, nor worry sha nah bright Edafe go wear gloves they tell us how he take kill o

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

Make e nor reach like that abeg

Profilbild von Empire Brotherhoods
Empire Brotherhoodsvor 2 Monaten

Is she still alive...Abi the guy don kill am

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

Alive

Profilbild von eguye tejiri
eguye tejirivor 2 Monaten

Naso true love dey be

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

Be like o

Profilbild von KAY_EBI๐Ÿโš–๏ธ
KAY_EBI๐Ÿโš–๏ธvor 2 Monaten

This one don go ๐Ÿคง๐Ÿ˜ž If she make the error marry the guy, na her dead body family go receive one day. Obori....say na lie. For person wey dey cut u slap before u talk 1 word. Okay o....make una enjoy the love o.

Profilbild von Xander Obi
Xander Obivor 2 Monaten

Until the guy beat you kpai you one day. Girl wey dem don use her brain do nkwobi

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

See ehn๐Ÿ’”

Profilbild von Jb
Jbvor 2 Monaten

Dem nor dey advise who dey in love oo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

At all o

Profilbild von Idris Effiong
Idris Effiongvor 2 Monaten

True Understanding matters

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

Which matters

Profilbild von Wilson Ayobami
Wilson Ayobamivor 2 Monaten

Has to be a skit, if itโ€™s not, her friends are wicked

Profilbild von Fun-ebi Progress
Fun-ebi Progressvor 2 Monaten

@Hozzin1 See as e interest me ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

@Hozzin1 ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Abolarin
Abolarinvor 2 Monaten

omooo

Profilbild von Mr. Korede
Mr. Koredevor 2 Monaten

Izzzzzz gone ๐Ÿ˜†

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

Over gone

Profilbild von Mr. Korede
Mr. Koredevor 2 Monaten

๐Ÿ˜†

Profilbild von LEGAL ORACLE ๐Ÿ”ฅ
LEGAL ORACLE ๐Ÿ”ฅvor 2 Monaten

No be lie, who love you to slap you correct you ๐Ÿ˜‚๐Ÿคช

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

Ha

Profilbild von LEGAL ORACLE ๐Ÿ”ฅ
LEGAL ORACLE ๐Ÿ”ฅvor 2 Monaten

Lmao ๐Ÿ˜ณ๐Ÿ˜ณ๐Ÿ˜ณ๐Ÿ˜ณ

Profilbild von BIG KAY
BIG KAYvor 2 Monaten

Delta girls.

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

Shame wear me knicker

Profilbild von Mirpuri โœจ
Mirpuri โœจvor 2 Monaten

Your man can correct you but to beat you to the point of having an x-ray? No that's too much. This is proper abuse. Toxic love!

Profilbild von Salihu Bala
Salihu Balavor 2 Monaten

We dey wait for glorious exit soon

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

God abeg o

Profilbild von ุงู„ุนู… ุชู…ุงู†ูŠ
ุงู„ุนู… ุชู…ุงู†ูŠvor 2 Monaten

Sheโ€™s not mentally okay.

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

At all

Profilbild von Brown
Brownvor 2 Monaten

She's Finished

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

Totally

Profilbild von Blavkboy
Blavkboyvor 2 Monaten

๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Orlando
Orlandovor 2 Monaten

I know dis girl for tiktok na ๐Ÿคฏ๐Ÿคฏ๐Ÿคฏ.

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

Serious? ๐Ÿคฏ

Profilbild von Orlando
Orlandovor 2 Monaten

Yes

Profilbild von BlackSamurai
BlackSamuraivor 2 Monaten

She's ending up in a coffin

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

If she doesn't leave now

Profilbild von Jade.lit ร˜
Jade.lit ร˜vor 2 Monaten

Bondage. ewo!

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

Living in bondage

Profilbild von Precee
Preceevor 2 Monaten

See her and see grave....

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

She nor know

Profilbild von Precee
Preceevor 2 Monaten

She go tell God wetin kpai her then.

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

Penis na

Profilbild von Precee
Preceevor 2 Monaten

๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„ abi na mumu she be. Penis dey everywhere lowkey.

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

Ha madam Doubra ๐Ÿ™Œ๐Ÿพ๐Ÿ™Œ๐Ÿพ๐Ÿ™Œ๐Ÿพ

Profilbild von Precee
Preceevor 2 Monaten

๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„๐Ÿ™

Profilbild von faceefacee
faceefaceevor 2 Monaten

Mtcheeeeew finish lion ๐Ÿคง๐Ÿคฆ

Profilbild von Owens Michael
Owens Michaelvor 2 Monaten

My uncle and his wife every weeks

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

Ha! Make dem just go their separate ways na

Profilbild von Owens Michael
Owens Michaelvor 2 Monaten

Omo him get money hospital bill na less lol ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von scott cedrico
scott cedricovor 2 Monaten

I hear 13 years relationship? ๐Ÿ˜† ๐Ÿคฃ

Profilbild von Mr Papii
Mr Papiivor 2 Monaten

Make God no allow me born useless daughter as this Abeg

Profilbild von $Xpensive_Hfresh
$Xpensive_Hfreshvor 2 Monaten

They love toxicity

Profilbild von charley shun
charley shunvor 2 Monaten

Can milo๐Ÿ˜ญ๐Ÿ™๐ŸพJah abehg

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

Make God nor allow person born nonsense

Profilbild von charley shun
charley shunvor 2 Monaten

Ameeeeeeen!!!

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

๐Ÿ™๐Ÿพ

Profilbild von Calabar || Automation Engineer
Calabar || Automation Engineervor 2 Monaten

Tomorrow I no wan hear justice for โ€ฆ.

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

Yes o

Profilbild von Nomenclature
Nomenclaturevor 2 Monaten

Person wey love you go correct you ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚na there off me

Profilbild von Voodoo Child
Voodoo Childvor 2 Monaten

Men and women are only similar in shape and form, internally and psychologically they are different animals.

Profilbild von Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Alabo Wakajugbe ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎvor 2 Monaten

True

Profilbild von Maro of Warri
Maro of Warrivor 2 Monaten

This one don go

Profilbild von Attahworld
Attahworldvor 2 Monaten

Condem already,see talk ๐Ÿฆœ

Profilbild von bold
boldvor 2 Monaten

Spoil beyond repair

Profilbild von Danteโ€™s Magnum Opus
Danteโ€™s Magnum Opusvor 2 Monaten

๐Ÿคฆ

ร„hnliche Videos