Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This one is finished 💔

174,354 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 68

Фото профиля Tomas Tamarakro Atigbi
Tomas Tamarakro Atigbi2 месяцев назад

This nah true madness o, nor worry sha nah bright Edafe go wear gloves they tell us how he take kill o

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

Make e nor reach like that abeg

Фото профиля Empire Brotherhoods
Empire Brotherhoods2 месяцев назад

Is she still alive...Abi the guy don kill am

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

Alive

Фото профиля eguye tejiri
eguye tejiri2 месяцев назад

Naso true love dey be

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

Be like o

Фото профиля KAY_EBI🐐⚖️
KAY_EBI🐐⚖️2 месяцев назад

This one don go 🤧😞 If she make the error marry the guy, na her dead body family go receive one day. Obori....say na lie. For person wey dey cut u slap before u talk 1 word. Okay o....make una enjoy the love o.

Фото профиля Xander Obi
Xander Obi2 месяцев назад

Until the guy beat you kpai you one day. Girl wey dem don use her brain do nkwobi

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

See ehn💔

Фото профиля Jb
Jb2 месяцев назад

Dem nor dey advise who dey in love oo😂😂

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

At all o

Фото профиля Idris Effiong
Idris Effiong2 месяцев назад

True Understanding matters

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

Which matters

Фото профиля Wilson Ayobami
Wilson Ayobami2 месяцев назад

Has to be a skit, if it’s not, her friends are wicked

Фото профиля Fun-ebi Progress
Fun-ebi Progress2 месяцев назад

@Hozzin1 See as e interest me 😂

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

@Hozzin1 😂😂😂

Фото профиля Abolarin
Abolarin2 месяцев назад

omooo

Фото профиля Mr. Korede
Mr. Korede2 месяцев назад

Izzzzzz gone 😆

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

Over gone

Фото профиля Mr. Korede
Mr. Korede2 месяцев назад

😆

Фото профиля LEGAL ORACLE 🔥
LEGAL ORACLE 🔥2 месяцев назад

No be lie, who love you to slap you correct you 😂🤪

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

Ha

Фото профиля LEGAL ORACLE 🔥
LEGAL ORACLE 🔥2 месяцев назад

Lmao 😳😳😳😳

Фото профиля BIG KAY
BIG KAY2 месяцев назад

Delta girls.

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

Shame wear me knicker

Фото профиля Mirpuri ✨
Mirpuri ✨2 месяцев назад

Your man can correct you but to beat you to the point of having an x-ray? No that's too much. This is proper abuse. Toxic love!

Фото профиля Salihu Bala
Salihu Bala2 месяцев назад

We dey wait for glorious exit soon

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

God abeg o

Фото профиля العم تماني
العم تماني2 месяцев назад

She’s not mentally okay.

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

At all

Фото профиля Brown
Brown2 месяцев назад

She's Finished

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

Totally

Фото профиля Blavkboy
Blavkboy2 месяцев назад

😭😭😭😭

Фото профиля Orlando
Orlando2 месяцев назад

I know dis girl for tiktok na 🤯🤯🤯.

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

Serious? 🤯

Фото профиля Orlando
Orlando2 месяцев назад

Yes

Фото профиля BlackSamurai
BlackSamurai2 месяцев назад

She's ending up in a coffin

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

If she doesn't leave now

Фото профиля Jade.lit Ø
Jade.lit Ø2 месяцев назад

Bondage. ewo!

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

Living in bondage

Фото профиля Precee
Precee2 месяцев назад

See her and see grave....

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

She nor know

Фото профиля Precee
Precee2 месяцев назад

She go tell God wetin kpai her then.

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

Penis na

Фото профиля Precee
Precee2 месяцев назад

😄😄😄😄 abi na mumu she be. Penis dey everywhere lowkey.

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

Ha madam Doubra 🙌🏾🙌🏾🙌🏾

Фото профиля Precee
Precee2 месяцев назад

😄😄😄🙏

Фото профиля faceefacee
faceefacee2 месяцев назад

Mtcheeeeew finish lion 🤧🤦

Фото профиля Owens Michael
Owens Michael2 месяцев назад

My uncle and his wife every weeks

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

Ha! Make dem just go their separate ways na

Фото профиля Owens Michael
Owens Michael2 месяцев назад

Omo him get money hospital bill na less lol 😂😂😂

Фото профиля scott cedrico
scott cedrico2 месяцев назад

I hear 13 years relationship? 😆 🤣

Фото профиля Mr Papii
Mr Papii2 месяцев назад

Make God no allow me born useless daughter as this Abeg

Фото профиля $Xpensive_Hfresh
$Xpensive_Hfresh2 месяцев назад

They love toxicity

Фото профиля charley shun
charley shun2 месяцев назад

Can milo😭🙏🏾Jah abehg

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

Make God nor allow person born nonsense

Фото профиля charley shun
charley shun2 месяцев назад

Ameeeeeeen!!!

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

🙏🏾

Фото профиля Calabar || Automation Engineer
Calabar || Automation Engineer2 месяцев назад

Tomorrow I no wan hear justice for ….

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

Yes o

Фото профиля Nomenclature
Nomenclature2 месяцев назад

Person wey love you go correct you 😂😂😭😭

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

😂😂😂na there off me

Фото профиля Voodoo Child
Voodoo Child2 месяцев назад

Men and women are only similar in shape and form, internally and psychologically they are different animals.

Фото профиля Alabo Wakajugbe 🇫🇮
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 месяцев назад

True

Фото профиля Maro of Warri
Maro of Warri2 месяцев назад

This one don go

Фото профиля Attahworld
Attahworld2 месяцев назад

Condem already,see talk 🦜

Фото профиля bold
bold2 месяцев назад

Spoil beyond repair

Фото профиля Dante’s Magnum Opus
Dante’s Magnum Opus2 месяцев назад

🤦

Похожие видео