Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

This one is finished 💔

174,354 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

68 Yorum

Tomas Tamarakro Atigbi profil fotoğrafı
Tomas Tamarakro Atigbi2 ay önce

This nah true madness o, nor worry sha nah bright Edafe go wear gloves they tell us how he take kill o

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

Make e nor reach like that abeg

Empire Brotherhoods profil fotoğrafı
Empire Brotherhoods2 ay önce

Is she still alive...Abi the guy don kill am

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

Alive

eguye tejiri profil fotoğrafı
eguye tejiri2 ay önce

Naso true love dey be

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

Be like o

KAY_EBI🐐⚖️ profil fotoğrafı
KAY_EBI🐐⚖️2 ay önce

This one don go 🤧😞 If she make the error marry the guy, na her dead body family go receive one day. Obori....say na lie. For person wey dey cut u slap before u talk 1 word. Okay o....make una enjoy the love o.

Xander Obi profil fotoğrafı
Xander Obi2 ay önce

Until the guy beat you kpai you one day. Girl wey dem don use her brain do nkwobi

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

See ehn💔

Jb profil fotoğrafı
Jb2 ay önce

Dem nor dey advise who dey in love oo😂😂

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

At all o

Idris Effiong profil fotoğrafı
Idris Effiong2 ay önce

True Understanding matters

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

Which matters

Wilson Ayobami profil fotoğrafı
Wilson Ayobami2 ay önce

Has to be a skit, if it’s not, her friends are wicked

Fun-ebi Progress profil fotoğrafı
Fun-ebi Progress2 ay önce

@Hozzin1 See as e interest me 😂

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

@Hozzin1 😂😂😂

Abolarin profil fotoğrafı
Abolarin2 ay önce

omooo

Mr. Korede profil fotoğrafı
Mr. Korede2 ay önce

Izzzzzz gone 😆

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

Over gone

Mr. Korede profil fotoğrafı
Mr. Korede2 ay önce

😆

LEGAL ORACLE 🔥 profil fotoğrafı
LEGAL ORACLE 🔥2 ay önce

No be lie, who love you to slap you correct you 😂🤪

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

Ha

LEGAL ORACLE 🔥 profil fotoğrafı
LEGAL ORACLE 🔥2 ay önce

Lmao 😳😳😳😳

BIG KAY profil fotoğrafı
BIG KAY2 ay önce

Delta girls.

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

Shame wear me knicker

Mirpuri ✨ profil fotoğrafı
Mirpuri ✨2 ay önce

Your man can correct you but to beat you to the point of having an x-ray? No that's too much. This is proper abuse. Toxic love!

Salihu Bala profil fotoğrafı
Salihu Bala2 ay önce

We dey wait for glorious exit soon

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

God abeg o

العم تماني profil fotoğrafı
العم تماني2 ay önce

She’s not mentally okay.

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

At all

Brown profil fotoğrafı
Brown2 ay önce

She's Finished

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

Totally

Blavkboy profil fotoğrafı
Blavkboy2 ay önce

😭😭😭😭

Orlando profil fotoğrafı
Orlando2 ay önce

I know dis girl for tiktok na 🤯🤯🤯.

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

Serious? 🤯

Orlando profil fotoğrafı
Orlando2 ay önce

Yes

BlackSamurai profil fotoğrafı
BlackSamurai2 ay önce

She's ending up in a coffin

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

If she doesn't leave now

Jade.lit Ø profil fotoğrafı
Jade.lit Ø2 ay önce

Bondage. ewo!

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

Living in bondage

Precee profil fotoğrafı
Precee2 ay önce

See her and see grave....

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

She nor know

Precee profil fotoğrafı
Precee2 ay önce

She go tell God wetin kpai her then.

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

Penis na

Precee profil fotoğrafı
Precee2 ay önce

😄😄😄😄 abi na mumu she be. Penis dey everywhere lowkey.

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

Ha madam Doubra 🙌🏾🙌🏾🙌🏾

Precee profil fotoğrafı
Precee2 ay önce

😄😄😄🙏

faceefacee profil fotoğrafı
faceefacee2 ay önce

Mtcheeeeew finish lion 🤧🤦

Owens Michael profil fotoğrafı
Owens Michael2 ay önce

My uncle and his wife every weeks

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

Ha! Make dem just go their separate ways na

Owens Michael profil fotoğrafı
Owens Michael2 ay önce

Omo him get money hospital bill na less lol 😂😂😂

scott cedrico profil fotoğrafı
scott cedrico2 ay önce

I hear 13 years relationship? 😆 🤣

Mr Papii profil fotoğrafı
Mr Papii2 ay önce

Make God no allow me born useless daughter as this Abeg

$Xpensive_Hfresh profil fotoğrafı
$Xpensive_Hfresh2 ay önce

They love toxicity

charley shun profil fotoğrafı
charley shun2 ay önce

Can milo😭🙏🏾Jah abehg

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

Make God nor allow person born nonsense

charley shun profil fotoğrafı
charley shun2 ay önce

Ameeeeeeen!!!

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

🙏🏾

Calabar || Automation Engineer profil fotoğrafı
Calabar || Automation Engineer2 ay önce

Tomorrow I no wan hear justice for ….

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

Yes o

Nomenclature profil fotoğrafı
Nomenclature2 ay önce

Person wey love you go correct you 😂😂😭😭

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

😂😂😂na there off me

Voodoo Child profil fotoğrafı
Voodoo Child2 ay önce

Men and women are only similar in shape and form, internally and psychologically they are different animals.

Alabo Wakajugbe 🇫🇮 profil fotoğrafı
Alabo Wakajugbe 🇫🇮2 ay önce

True

Maro of Warri profil fotoğrafı
Maro of Warri2 ay önce

This one don go

Attahworld profil fotoğrafı
Attahworld2 ay önce

Condem already,see talk 🦜

bold profil fotoğrafı
bold2 ay önce

Spoil beyond repair

Dante’s Magnum Opus profil fotoğrafı
Dante’s Magnum Opus2 ay önce

🤦

Benzer Videolar