ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
This one is more than acting o ๐
33 ๆก่ฏ่ฎบ

This guy and Maurice dey do kissing competition

He always wanted to do that

The guy mean am o

She go don wet for real life ๐น

Na only kissing scenes them dey give this boy for this Nollywood

This guy again

@ThisisGozie All this Nollywood actress always living up their fantasy all in the name of acting

E don pass acting actually

Na still acting lol

Make I go start to dey act too

Omo this hot ๐ฅต

E don dey go far

Una too dey do oo

God forbid I marry actress ๐

Whatโs the title of the movie ?

Before nko? ๐

You see am nau

Name of the movie

I am Telling you ๐คฃ

see the intensity nau

Na fight ๐๐

Dappa too dey do hmm

Na big 3 this guy dey kiss anyhow

Unna just dey chop each other in the name of acting.

Omo e don turn am on wetin no good

You can tell fr

I swear mehn this one pass am oh

Ete arugbo

Nollywood core

i go like act this scene ๐

@Christ_Dav4 This movie sweet die but he no still later knack the woman lol na just paparazzi he Dey do๐๐๐

This is serious oh.๐๐

Omo una no tell me say enjoyment dey this acting like this o
็ธๅ ณ่ง้ข
one more clip- okay this tape's just acting nuts at this point
FrankZ
34,489 ๆฌก่ง็ โข 8 ไธชๆๅ
