Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This one is still in 2001 😂

22,756 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля AJ.☆☄
AJ.☆☄4 месяцев назад

Na wetin Efcc want make we dey do b dis

Фото профиля CHIJIOKE FIDELIS $CFI
CHIJIOKE FIDELIS $CFI4 месяцев назад

See wetin dey play dey song.

Фото профиля De_United_Stand 🛡️⚽️
De_United_Stand 🛡️⚽️4 месяцев назад

Efcc should be happy by now all the youths are now zuzuing 😂😹

Фото профиля SKB
SKB4 месяцев назад

e go meet us for front

Фото профиля SPECIAL
SPECIAL4 месяцев назад

@vslkemo Bro go get babe like this o

Фото профиля GehGeh 🌏🇳🇬
GehGeh 🌏🇳🇬4 месяцев назад

This is the kind mood I just Wan dey this period

Фото профиля BROWN SHADE🌹
BROWN SHADE🌹4 месяцев назад

Music is music.. His choice of music/happiness is his business.. No need to troll

Фото профиля ULTRA 😌
ULTRA 😌4 месяцев назад

I never shame for person like this for my life 😭😭😂😞

Фото профиля 𝟴𝟰%
𝟴𝟰%4 месяцев назад

My own question be say is does he feel after watching the rubbish wey he do inside the video before posting am 😂😂

Фото профиля Mfoniso Nathaniel
Mfoniso Nathaniel4 месяцев назад

🤣🤣🤣

Фото профиля BIG WEB3 NEWS📰 🗞️
BIG WEB3 NEWS📰 🗞️4 месяцев назад

😁😀😂🤣

Фото профиля ISRAEL
ISRAEL4 месяцев назад

Omo 😁😁😁

Фото профиля osita blank
osita blank4 месяцев назад

I sure say this guy nor watch this thing before e post am, e fit dey regret by now

Фото профиля Chucks David
Chucks David4 месяцев назад

see who bandits suppose come carry 😂

Фото профиля Rockst⭐️Ruddy
Rockst⭐️Ruddy4 месяцев назад

See energy wey this man dey take do this archaic moves 😂😭

Фото профиля ACO
ACO4 месяцев назад

Low-key, I jam more to most music between 2003/4 - 2015/16 to recent music. Yes I'm a proud millennial 😅😀😁

Фото профиля De Wickedx🤴
De Wickedx🤴4 месяцев назад

Thank God e never reach 2026 cus e fit craze if e later reach 2026🥲

Фото профиля UKEEH✨️💫
UKEEH✨️💫4 месяцев назад

I like his vibe 😂

Фото профиля official_ Bhad fox
official_ Bhad fox4 месяцев назад

E sabi oo😂

Фото профиля ayo
ayo4 месяцев назад

@i_amhero What’s going on

Фото профиля Francis
Francis4 месяцев назад

😭😭

Фото профиля Prosper 💭
Prosper 💭4 месяцев назад

😭😂

Фото профиля King Nath
King Nath4 месяцев назад

and dem go dey tell dis one that he sabi dance ooo

Фото профиля DECO
DECO4 месяцев назад

Good evening I’m active and following back all accounts

Фото профиля Ola baba Ola
Ola baba Ola4 месяцев назад

Na late comer

Фото профиля laugh2 😃🤪😃
laugh2 😃🤪😃4 месяцев назад

Na person uncle be this ohh

Фото профиля 𝕯𝖆𝛎𝖎𝐝🧘🏾‍♂️
𝕯𝖆𝛎𝖎𝐝🧘🏾‍♂️4 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Alex_O.
Alex_O.4 месяцев назад

And he sabi dance oo😩😩🥹

Фото профиля Mike
Mike4 месяцев назад

Make them send am link to 2026.

Фото профиля Divine Crème de la crème 🍊,💊 Ad π²j
Divine Crème de la crème 🍊,💊 Ad π²j4 месяцев назад

WOW that's awesome just WOW

Фото профиля Nungua Burnaboy parody
Nungua Burnaboy parody4 месяцев назад

Leave am oo 😂

Фото профиля Uko Edet
Uko Edet4 месяцев назад

When Iron condemn dance na so

Фото профиля wf_Clancy
wf_Clancy4 месяцев назад

Tuff since 2002 😂

Фото профиля ᖇᙓ乂 ✪
ᖇᙓ乂 ✪4 месяцев назад

2001 is so generous bro. Pre colonial era

Похожие видео