正在加载视频...
视频加载失败
This one is still in 2001 😂
22,756 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

Na wetin Efcc want make we dey do b dis

See wetin dey play dey song.

Efcc should be happy by now all the youths are now zuzuing 😂😹

e go meet us for front

@vslkemo Bro go get babe like this o

This is the kind mood I just Wan dey this period

Music is music.. His choice of music/happiness is his business.. No need to troll

I never shame for person like this for my life 😭😭😂😞

My own question be say is does he feel after watching the rubbish wey he do inside the video before posting am 😂😂

🤣🤣🤣

😁😀😂🤣

Omo 😁😁😁

I sure say this guy nor watch this thing before e post am, e fit dey regret by now

see who bandits suppose come carry 😂

See energy wey this man dey take do this archaic moves 😂😭

Low-key, I jam more to most music between 2003/4 - 2015/16 to recent music. Yes I'm a proud millennial 😅😀😁

Thank God e never reach 2026 cus e fit craze if e later reach 2026🥲

I like his vibe 😂

E sabi oo😂

@i_amhero What’s going on

😭😭

😭😂

and dem go dey tell dis one that he sabi dance ooo

Good evening I’m active and following back all accounts

Na late comer

Na person uncle be this ohh

😂😂

And he sabi dance oo😩😩🥹

Make them send am link to 2026.

WOW that's awesome just WOW

Leave am oo 😂

When Iron condemn dance na so

Tuff since 2002 😂

2001 is so generous bro. Pre colonial era
