Loading video...
Video Failed to Load
this one life don spoil
165,964 views • 2 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

quite the opposite. One devoid of care for societal stigma is one truly free.

If na Oyinbo now you go dey praise her o osu 😂

Ok she does weed. So? Everyone has vices. If I check now you're probably addicted to Sporty bet

See person u say her life don spoil well I know u posted cause of engagement werey , if dem see all the bad funny thing u dey do behind camera bro u no go last oo

How her life take spoil ? Stupid nigga

If Nigerians knew the amount of women that smoke in Europe and Asia, this nonsense mindset will die

Because she smokes? Smoking get gender?

Wetin spoil am? The weed?

She’s living a peaceful and quiet life

Why you go talk like that bro you sabi her before Nawa for you oo bro

Make Una leave her jor

You de abuse person wey de feed 5 dogs cus she de smoke? 😂😂😂

I just hate girls that smoke

Her life is okay, it takes alot of money to feed that number of dogs as an independent person ,she is living her best life.

Smoke weed and mind your business

I love her

This lifestyle >>>>> Make sure you no forget how to talk

Bcuz Omoge Dey smoke moroko that mean say her life don spoil Abi

Her life don spoil bcuz she dea smoke? U dea craz

I no understand? Wetin she put for fridge?

she living good

You go know say she dey work for there once I see a lots of dog and the fridge outside with meat inside

Spoil? Nah fb I dy see there oh😳

she seems to be living Good

How? Looks peaceful

you dumb as a rock

Tori peee omugbo nii life eee shay spoil Opolopo ninu yin nah Afofun gbe mu everything for engagement

it can't be cause of the weed sha, cause bro na this kind life i wan live slf if i guide am oloun.

This is why youngins shouldn’t be given freedom

How her life take spoil abeg because she smokes bloody hypocrite abegi

E be like say na wah, sha.

Lol because she dey smoke her life don spoil You smoke you go still kpai You no smoke you go still kpai

You will die young Fucking fool Like say your life is any better

I too like her
