Loading video...
Video Failed to Load
This one?? ๐๐๐ Make una no worry.
300,401 views โข 5 months ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

Person way carry bag on the day of Matric Naim you say no day read?. Dude go done even start read before una resume self.

Convocation day Na gown e go put for their later There was an after party lmao๐

Aminuuuu๐ Heโs a brilliant Genius Hard to explain but heโs HIM

I was with this werey one night like that. He had exams the following day, open book once and closed it. I ask am wetin happen, he said he's done reading๐๐

If you like go dey dance like him , you are gone ๐๐๐

If this kind guy na your roommate and you dey follow am live the kind life he dey live, even MTN no go fit borrow you data with your CGPA

Aminu hayatullah ??๐๐คฃ

You sabi am

Hayat hin useless gann ๐ญ๐ who no sabi hayat

E too useless

Person carry bag untop graduation gown and you Dey wonder how e get first class???

Where e handle. I wan ask questions. ๐๐๐

Na wetin go bring โthemโ onboard be this

Probitas Doctrina ๐ซก

Nonchalant truly๐๐

Person still carry bag on the day of convocation gettin Joor well deserved ๐๐

You will know he is so jovial ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

e dey body right from primary schoolโฆ haya to

Unilorin nice

๐๐

From this video you can tell heโs really nonchalant ๐

๐๐๐๐๐๐

you see person carry backpack with gown you no fear

Where you see this one ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ I don laugh scatter

@Zahraau5 Tear steps

Na everybody Dey sabi Hayat

๐๐คฃ๐

Abeg which school be that?

werey dey cruise life on easy mode.

Hayat ๐ญ๐๐, my boy for life โค๏ธ

See this foolish boy ๐๐๐๐๐

First class Amuludun ๐๐๐

I don know say na Unilorin, dem plenty like that for there. ๐ญ๐คฃ

Lmaoooo๐คฃ๐คฃ

No be Aminu be this?
