Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This one?? 😂😂😂 Make una no worry.
300,401 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Person way carry bag on the day of Matric Naim you say no day read?. Dude go done even start read before una resume self.

Convocation day Na gown e go put for their later There was an after party lmao😂

Aminuuuu😂 He’s a brilliant Genius Hard to explain but he’s HIM

I was with this werey one night like that. He had exams the following day, open book once and closed it. I ask am wetin happen, he said he's done reading😂😂

If you like go dey dance like him , you are gone 😂😂😂

If this kind guy na your roommate and you dey follow am live the kind life he dey live, even MTN no go fit borrow you data with your CGPA

Aminu hayatullah ??😂🤣

You sabi am

Hayat hin useless gann 😭😂 who no sabi hayat

E too useless

Person carry bag untop graduation gown and you Dey wonder how e get first class???

Where e handle. I wan ask questions. 😂😂😂

Na wetin go bring “them” onboard be this

Probitas Doctrina 🫡

Nonchalant truly😂😂

Person still carry bag on the day of convocation gettin Joor well deserved 😂😂

You will know he is so jovial 🤣🤣🤣🤣

e dey body right from primary school… haya to

Unilorin nice

😂😂

From this video you can tell he’s really nonchalant 😂

😂😂😂😂😂😂

you see person carry backpack with gown you no fear

Where you see this one 🤣🤣🤣🤣 I don laugh scatter

@Zahraau5 Tear steps

Na everybody Dey sabi Hayat

😂🤣😂

Abeg which school be that?

werey dey cruise life on easy mode.

Hayat 😭😂😂, my boy for life ❤️

See this foolish boy 😂😂😂😂😂

First class Amuludun 😂😂😂

I don know say na Unilorin, dem plenty like that for there. 😭🤣

Lmaoooo🤣🤣

No be Aminu be this?
