Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This one no be for MIL warriors
82,050 görüntüleme • 17 gün önce •via X (Twitter)
40 Yorum

leaked same period with medicine and odoo 😂

it leaked in 2016/2017 alongside odoo and one other song

@markpetersvict1 Craving is pretty popular lol

Chaii this song nah SFTOS era

Yup

Hits for days

Ife re n pami bi oti oooo 😭 IbraHIM , he good scatter

@eyanRonaldo1 I play this music for my Tecno m3 like 1000 times 😂😂😂

I rinsed this song ehn

Song wey leak 2018 ish With medicine 😭😂

What about wizzy baby 😃

Him pick caro leave this one.. amazing choice takes a genius to do that!

u gat me craving, oh no no no!!!!!!!!

I nor sure say e get any big wiz jam wey I never hear. Na only burna I nor go put body.

You don hear Nipi kifungu yako

I dey road I done bookmark am when I reach house i go listen am

SISI NENE? You know am?

E dey my untitled

Oloun se Na waptrick I see this song that year 😂

Chai nah Del B do this beat that year 🦅❤️

Lol i sabi am Me sef sabi all wizkid song

@francis_sznn olddd

Please send the link for your WizKid unreleased again

@_Oresky Brr you possibly get Olamide own?

@_Oresky

@_Oresky Thank you brr. Bless. Observation; e no plenty like Wizzy own, I no see my eni duro there but I believe say you go do some amendments. Followed.

@_Oresky Eni Duro dey streaming

Bro Wizkid don sing everything. 🐐

Shit went double platinum on my phone that year

@pappychuks20 Tch. Something wey we don hear for SoundCloud since 😂 prod. Del B

Bro e get one wey I listen to for ‘09. Till today I still dey find that record. Think the title is “u fine” or somn like that.

Get this song for my MCard

Song wey I chop tire that period with Medicine

lol chai old wizkid 2013 😭😭

At all

Is it me or craving is kind of popular?

Oh no no no you gat me craving for you 🔥

Na my jam be this I can sing from intro to outro

Oh no no no.

He get many songs gan







