Loading video...
Video Failed to Load
This one no really send him mama ooo 👀😭
36 Comments

You just know new taker when you see one

😂

Your Mama ke ?? Even if nah Content the Guy nah Very Werey person

For sure this is for content, coz people like them na their mama dey control them.. but to look deeper for any wise man the questions is what led to this. Your mother wouldn't just raise her hand to slap your girlfriend..

And I tell this boy mama make she use condom that day oo

U go come dy say na village people cos you make u no go far in life meanwhile you no even rate your mum

But everybody love their mama for WhatsApp status

This one dey para o 😭

😂😂

Abi this one nah staged contest.. cuz na mumu I Dey see like dis oo.

Because the girl dey give you doggy you go slap your mama huh. This is why dey sey don’t let you erection to control your direction .

I go slap my girlfriend again

I go fess tear dis gal slap 👋 for asking me such questions so from there she go don know the direct answer b4 I even answer her idiotic question

Na new taker sha

😂

Beating your mother over a girl that’s sleeping with her ex Boys new to be less foolish

una get mind o

What's this

Both of una de craze sef🤦🏾

Even in his imagination he would beat his mother. I don't want to know his reasons. Someone that carried you in her womb for 9 months and took care of you till you get to a certain age for you to fend for yourself, I'm sure that mother will still be praying for him somewhere. Omo

The pikin life don morayo Your mama ooh

New taker and pepper body 😂

If you’re my brother saying this, I pity you. After Wetin mama don suffer for us

It must be content, so if na him him mama slap nko, wetin him go do?

Wetin be this But kilokanmi tho

I still blame the guy Mama because he refuses to train him.

Dumb content

He must be on colos

One man down 😭😭😭

People sef😂😂

This guy own don finish

"Person wey dey gimme doggy, wey dey give me everything" So zex is everything 🤦♂️

Dem suppose beat this boy

Content

I believe this is just for content

Sometimes you just have to wonder how someone that thinks like this dey bomb
